Monaky Lyrics
“Solo” by Monaky is a confident, self-assured anthem about independence, success, and living life on one’s own terms. The lyrics mix boastful reflections on wealth, status, and style with playful personal references, showing the narrator’s control over their environment, choices, and ambitions.
ZaZa Fest EP Cover Art
Monaky – Solo Lyrics
Pepeneda penedaHandle your graph I dey townBody wonderful no doubtNo touch am emi lokan ononoDiet wey balance na money kill amGive Uche bonus for the referralDefinitely black sheep for umunnaAngeli wey dey follow JarumaLooking for an edge stay for my cornerHoney n Russian dey LA Gas gbana DeyTo the moon take am international
2am active, highly nocturnal tile what ya say, What ya say what’s the 411I like to create my utopia, anything you like dey indulge for my cabana
There’s is nothing under the sun wey dey newEskimo , and Caucasian availableI Buy this shoe when Dollar never come downNo go whine hope say 4k dey for d camcorderYou dey finish work collect mountain dewI see wetin you dey do continueE suppose dey Jama till afternoonWhat’s the hullabaloo
Onome nothing is impossibleTranquility don cover all the shekensNo reason am everybody here sekeMe I come to denge poseSolo many years agoIyemwen district coldNo dey give me headache
Baby mi baby mi fese JoBaby mi baby mi fese JoBaby mi baby mi fese JoBaby mi baby my fese JoAhh baby o
Run am transferFor my jersey na number 9No be comaNo be koni koniI dey on vibesAnytime I need amE dey for on demandI gats to be the manMan gats to be leader
Call me when you need deliverance I go rallyMy army plug na one of one he boot na KenzoFunds dey the parcel cause awareness like kpe pasoHmmmmmmm
Me I come to denge poseSolo many years agoIyemwen district coldNo dey give me headacheBaby mi baby mi fese JoBaby mi baby mi fese JoBaby mi baby mi fese JoBaby mi baby my fese JoAhh baby o
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Solo Lyrics by Monaky appeared first on dotifi.com.




