Khaid Lyrics
No Time, the third track on Khaid’s new EP, Emotions, is a must-have on your playlist and we’ve added the lyrics below.
Emotions EP Cover
Khai – No Time Lyrics
Omalicha tell me if na Lambo e dey come right to your placeGirl you know say you dey mesmerize me anything wey I see your faceIce out your wrist I no really wan care wetin bad belle then go sayGirl you say I dey ginger my soul, for your case I go cause gobe
But she say oh noThat thing wey you dey do me soE dey ginger body and soulE dey ginger body and soulAwn awnAnd I say oh noEven if you wan leave me goMake you try to deylet me knowI go distance myself on code
Because time no dey (Eh eh eh)Time no dey (Eh eh eh eh)Call me back before me I go craze (Eh eh eh)Time no dey (Eh eh eh)Time no dey (Eh eh eh eh)If you leave me my girl I go craze (Eh eh eh)
Girl you know me I underAny n**** try dey go 6 ft underFollow who know road e don cut my sandalsGirl na your back wey cause quanter
OhGirl me I reason youGirl me I reason youI no fit dey decieve youI no fit confuseI go give you love x2Gimme chance make I finish you
But she say oh noThat thing wey you dey do me soE dey ginger body and soulE dey ginger body and soulAnd I say oh noEven if you wan leave me goMake you try to dey let me knowI go distance myself on code
Because time no dey (Eh eh eh)Time no dey (Eh eh eh eh)Call me back before me I go craze (Eh eh eh)Time no dey (Eh eh eh)Time no dey (Eh eh eh eh)If you leave me my girl I go craze (Eh eh eh eh)Eh eh eh, eh eh eh eh
Liked ‘No Time’ Lyrics by Khaid? Check Lyrics of latest Naija songs Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘No Time’ Lyrics by Khaid appeared first on ovideos.ng.





