Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Joeboy – Check My Phone (Lyrics)

  • 2ex
  • January 5, 2026
Spread the love

Off his sophomore album, Joeboy dishes out ‘Check My Phone‘ produced by Tytanium and Dera, Enjoy with Lyrics.
CHECK MY PHONE LYRICS (song by Joeboy)
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o yah
I be fine boy o
Many Girly Wey love me so
But na you I want o
If you no believe make you forget oh ye yeah
Omo na flirt I Dey flirt no Dey vex make you forgive me
If you still vex I no send I go flex you with 10 milli
No go Dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I Dey hide o
You no go see wetin you Dey find o ye yi
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I Dey hide o
You no go see wetin you Dey find oh
Yoruba boy I don`t cheat
But you tell me I belong to the streets
Shawty put your mind at ease iwononikan ni mo want to mo need o
Oh you think that I`m too good to be true
Cause nobody can do you like I do
Stop complaining I`ll put you in the mood
Make we dey gum body mo ni super glue
Omo na flirt I dey flirt no Dey vex make you forgive me
If you still vex I no send I go flex you with 10 milli
No go Dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go
Check my phone (Check my phone)
Check my Snapchat o (Check my Snapchat o
Nothing I Dey hide o (Babyy)
You no go see wetin you Dey find o ye yi
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I Dey hide o
You no go see wetin you Dey find oh oh oh
Omo na flirt I dey flirt baby girl make you forgive
If you still vex I no send I go flex you with 10 milli
No go Dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go
Leave or you wan go
If you want to leave or you wan go
If you want to leave or you wan go
Wan go
Wan go
If you want to leave or you wan go
If you want to leave or you wan go
If you want to leave or you wan go
The post Joeboy – Check My Phone (Lyrics) appeared first on Ovideos.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Afrobeats artiste Kavorex returns with a brand-new single titled “Smile For Me.”
    • June 16, 2026

    Spread the love

    Spread the love‎KAVOREX is a rising Afrobeat and Afrohouse artist whose music blends infectious rhythms, heartfelt storytelling, and uplifting messages. Born in Ibadan, Nigeria, KAVOREX brings together rich African heritage…

    Read more

    MORE...
    Infinix HOT 70 Series: The Smartphone That Lets You Wear Your Personality
    • June 14, 2026

    Spread the love

    Spread the loveMost smartphones today don’t really say much about the people holding them. They’re sleek, yes. Powerful, yes. But emotionally? They all kind of blend into the same story.…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Mother’s Pride (2026)

    • By abi
    • June 18, 2026
    • 5 views

    Coco World (2026)

    • By abi
    • June 17, 2026
    • 7 views

    Busboys (2026)

    • By abi
    • June 17, 2026
    • 6 views

    Hell in Paradise (2025)

    • By abi
    • June 17, 2026
    • 6 views

    Feels Like Home (2026)

    • By abi
    • June 15, 2026
    • 10 views

    Bhooth Bangla (2026)

    • By abi
    • June 15, 2026
    • 10 views