Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Idi Bad Lyrics by Kcee Feat. Olamide

  • njok
  • April 29, 2026
Spread the love

Kcee and Olamide Lyrics

Idi Bad by Kcee featuring Olamide is an upbeat, flirtatious track about physical attraction, admiration, and enjoyment, as the lyrics focus on praising a woman’s beauty, confidence, and especially her body. Idi Bad centers on desire and celebration, expressing a carefree mindset of spending money, having fun, and living in the moment, while emphasizing themes of luxury, attraction, and the excitement of being captivated by someone irresistible.

Idi Bad Cover Art

Kcee & Olamide – Idi Bad Lyrics

Intro: KCeeDi bad oThe way you bad oJaySynths, bring them the fireIdi bad oNa the way you bad o, ah

Verse 1: KCeeWoman wey sweet, na money do amFine girl, you bad, you know say you’re originalNo do, no do, dem go still feel amAnything she want, I get, I no dey reason amAyy!

Pre-Chorus: KCeeYour body o, your body oYour body o, your body oYour body o, your body oYour body o, your body oShake your body o, your body oYour body o, your body oSpray you the money o, your body o, oh

Chorus: KCee’Di bad o, the way you bad oIdi bad o, na the way you bad o’Di bad o, na the way you bad ohIdi bad o, na the way you bad o(Idi bad o, na the way you bad o)(Idi bad o, na the way you bad o)

Verse 2: OlamideSangalow and dribblingYou too sabi ball, you put am for my toroseAnd you know the money longI got mo’ hits, I’m a don like DoroNo go leave you one time soloOnly you dey burst my boloIf you no know, I go followAnywhere you go tomorrow or I koloWe only got one life, you knowSo my baby, don’t pipe lowFor my body, run pipeMake you pack all the oil, it’s not hype, you knowAyeri and time to time money oThe money long, the money legal (Legal)Kpokolo money oNa senior man na who dey check amGet out, get out, get out, get outShey make dem deck am, deck amMy baby set am, set amBend it like Beckham, BeckhamNobody get am, get amMake we dey dagbana, dagbana, dagbana, ayy!

Pre-Chorus: KCeeYour body o, your body oYour body o, your body oYour body o, your body oYour body o, your body oShake your body o, your body oYour body o, your body oSpray you the money o, your body o

Bridge: KCeeOh, DelilahGive me your love, DelilahNa you dey give me gingerYou got me high, mi lighter’Cause your face and beauty fine, ahNow mi no deny amAnything wey you want, I’ll get you’Cause this love na rendezvousE dey make me act a foolBe like say you use jujuBaby, gini kam ga ekwuShey you don dey use juju, juJu-ju-ju, ayy!

Chorus: KCee’Di bad o, the way you bad oIdi bad o, na the way you bad o(‘Di bad o, na the way you bad o)(Idi bad o, na the way you bad o, ah)

OutroMix Monster

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Idi Bad Lyrics by Kcee Feat. Olamide appeared first on dotifi.com.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Victor AD and Timaya unite for ‘Only God’
    • May 9, 2026

    Spread the love

    Spread the loveIn a powerful meeting of two of the South-South’s influential voices, Victor AD has teamed up with the veteran singer, Timaya, for the soul-stirring track Only God. The…

    Read more

    MORE...
    Asake breaks Wizkid’s long standing record with new album ‘M$NEY’
    • May 9, 2026

    Spread the love

    Spread the loveAsake has now set the bar high when it comes to streams for an album as he breaks Wizkid’s record following the release of ‘M$NEY.’ Nigerian music star…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Tafiti: Across the Desert (2025)

    • By abi
    • May 8, 2026
    • 8 views
    Tafiti: Across the Desert (2025)

    Youngblood (2026)

    • By abi
    • May 7, 2026
    • 7 views
    Youngblood (2026)

    Citadel (2023) Season 2

    • By abi
    • May 7, 2026
    • 8 views
    Citadel (2023) Season 2

    Saralakkho Holmes (2025)

    • By abi
    • May 5, 2026
    • 10 views
    Saralakkho Holmes (2025)

    Raakaasa (2026)

    • By abi
    • May 5, 2026
    • 9 views
    Raakaasa (2026)

    Wind Breaker (2025)

    • By abi
    • May 2, 2026
    • 21 views
    Wind Breaker (2025)

    Zendaya sparks marriage rumours after appearing with gold wedding band in new photos