Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

ALIBOMAYE Lyrics by 6uff Feat. Teni

  • njok
  • March 22, 2026
Spread the love

6uff and Teni Lyrics

ALIBOMAYE by 6uff featuring Teni is a bold, high-energy anthem about dominance, hustle, and street credibility, the lyrics emphasize power, resilience, and success, with the artists portraying themselves as unstoppable forces who have risen to the top and now “reign” over their scene.

IRON ORE Album Cover Art

6uff & Teni – ALIBOMAYE Lyrics

Pre-Chorus: 6uffI go quench that your jazzThe way I go enter you go think say na SARSGive am counter attackNa military fence, you no fit bypassNo be chaise matters

Chorus: 6uffAlibomayeFrom Surulere down to IkateYou been dey back na me overtakeMake dem comot body say na we dey reignWe dey reign o

Verse 1: 6uffTrapping two-four, life no too sure only favour who dey ruggedMy way too pure, solid too strong, ’cause I keep it on a hundredI’m prepared, if e set, you dey go dreadWe no normal, undercover, men dey run amGo put sand for your eye, you go turn to Ruger

Pre-Chorus: 6uffI go quench that your jazzThe way I go enter you go think say na SARS (Iron)Give am counter attackNa military fence, you no fit bypassNo be chaise matters

Chorus: 6uffAlibomayeFrom Surulere down to IkateYou been dey back na me overtakeMake dem comot body say na we dey reignWe dey reign o

Verse 2: TeniOya6uff, fún mi ní spark, ka da iná sún wọn, oroCardiac, moving in a bullionNa we get them o, na we get them beforeWe get now, na we get tomorrow, na we still get next tomorrow (Hm)Chase am (Ehn), head am (Ehn), Osimhen (Ehn), ball am (Oshe)Leg am (Hm), kick am (Ehn), Okocha (Hm)No stop am, mayeAlibomaye, I no like to ṣàlàyé, I dey chase the paper, yeKo s’aye

Chorus: 6uff & TeniAlibomaye (Alibomaye)From Surulere down to ikate (Down to Ikate)You been dey back na me overtake (Na we over take, na we overtake)Make dem comot body say na we dey reign (Na we dey reign)We dey reign o

Outro: 6uff & TeniMoving in a billionThe way I go enter you go think say na SARSGive am counter attackNa military fence, you no fit bypassNo be chaise mat

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post ALIBOMAYE Lyrics by 6uff Feat. Teni appeared first on dotifi.com.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Arsenal vs Atlético Madrid: Key Players Set to miss Champions League Semi-Final Clash
    • April 29, 2026

    Spread the love

    Spread the loveThe stage is set for a blockbuster UEFA Champions League semi-final between Arsenal FC and Atlético Madrid, but both sides head into the clash dealing with crucial injury…

    Read more

    MORE...
    Available Lyrics by Lovn
    • April 29, 2026

    Spread the love

    Spread the loveLovn Lyrics Available by Lovn is a playful, upbeat love track about romantic attraction and emotional availability, as the lyrics focus on expressing readiness to be with someone…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Super Miss! Saves The Jungle (2026)

    • By abi
    • April 30, 2026
    • 3 views

    Mavka. A Real Myth (2026)

    • By abi
    • April 30, 2026
    • 3 views
    Mavka. A Real Myth (2026)

    One Piece Season 23

    • By abi
    • April 27, 2026
    • 9 views
    One Piece Season 23

    GHOST CONCERT: missing Songs (2026) Season 1

    • By abi
    • April 27, 2026
    • 8 views
    GHOST CONCERT: missing Songs (2026) Season 1

    Sold Out on You (2026) Season 1

    • By abi
    • April 27, 2026
    • 9 views
    Sold Out on You (2026) Season 1

    Rise of the Conqueror (2026)

    • By abi
    • April 26, 2026
    • 11 views
    Rise of the Conqueror (2026)