Tekno Lyrics
The most accurate lyrics for Twice Shy by Tekno are available below. Read and sing along.
The More The Better Album Cover
Tekno – Twice Shy Lyrics
Man been through the darkness of the tunnelAt the end there was still lightSituation coulda hold me downBut delay is not deniedUntil then I have fun with the specimenYou been missing out on me out of detrimentSee the confidence, ’cause once bitten twice shyNo worry yourself how I dey hold my sideBobo cody cody
Bobo maintain, sisi maintain,When everything goes somehowI just calm down and use my membrane.Kamaru maintainTheresa maintainYou know sey you have to tough upAnd no matter how it goes just never have no doubts
Just let your mind deyCool with igbo gbo with igbo gbo gbo gboJust let your mind deyAfter you work and prayAfter you work and pray
Just let your mind deyPut your mind at easeNo dey too stressJust let your mind deyFood e no dey my brother water no deyJust let your mind deyJust let your mind dey
The ones wey go tell you make you no collectTo tell the client bring am we do am for lessDey for room person go messThe next thing you go see na who no fine wey dey wan suspect
I dey my comfort zone with the confidenceThe only reggae man wey no get no dreads.I tell you all the bad wey I don witnessIt go surprise you na from ones wey I call my friendsBut I maintain, I still dey maintain.
When everything goes somehowI just calm down and use my membraneKamaru maintainTheresa maintainYou know sey you have to tough up,And no matter how it goes just never dey have no doubtsJust let your mind dey
Cool with ibo bo with igbo gbo gbo boJust let your mind deyAfter you work and prayAfter you work and prayJust let your mind deyPut your mind at ease
No dey too stressJust let your mind deyFood e no dey my brother water no deyJust let your mind deyThe ones wey go tell you make you no collectTo tell the client bring am we do am
Just let your mind deyJust let your mind deyJust let your mind deyJust let your mind dey
Check Other Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘Twice Shy’ Lyrics by Tekno appeared first on ovideos.ng.






