Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
They love me lyrics by odumodublvck
Spread the love

Odumodublvck Lyrics

“They Love Me” by Odumodublvck is a bold, high-energy rap anthem built on defiance, dominance, and unapologetic self-confidence. The lyrics revolve around the idea that even his enemies secretly admire and obsess over him, despite pretending otherwise. Blending street bravado, aggression, and swagger, the song reinforces his larger-than-life persona, influence, and refusal to bow to pressure or criticism.

They Love Me Cover Art

Odumodublvck – They Love Me Lyrics

Enemies love meEverything wey I do omo fancy amI dey make dem sick of meBring one omo fancidarMalaria fever cardiganBring ten this weather na animalOdumo you you be angry manThese men their voltage dey on handicap

They love meThey love meBut they’re too shyTo say itI love himIfe mi

I pam my KalaShootBefore I duckDem say my head e too dey hotODUMODUBossPlease him dey comeHuhPull up like Rick Ross

She loves meShe loves meBut she’s too shyHer friends sayMake she no dey play odumo trackWhen dem dey fuck

I dey my houseDem find me come houseDem even come with crowdDem dey expect sayMe I go bowDem no know meMe I dey proud

Enemies love meEverything wey I do omo fancy amI dey make dem sick of meBring one omo fancidarMalaria fever cardiganBring ten this weather na animalOdumo you you be angry manThese men their voltage dey on handicap

Fuck demWhip demJail termEnslave menI’m a bad manFrom BendelSend hellTo these menI diss menBefore dem wake up I’m on demAlignmentI threw two gang signs for one manStreets lawDem say my tactics na con manShootout for corn flakesNiggas don dey die for lessSince when I turn man

They love meThey love meBut they’re too shyTo say itI love himIfe mi

I pam my KalaShootBefore I duckDem say my head e too dey hotODUMODUBossPlease him dey comeHuhPull up like Rick Ross

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post They Love Me Lyrics by Odumodublvck appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna