Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Sabali lyrics by balloranking
Spread the love

Balloranking Lyrics

Let’s dive into the world of Sabali vibrant lyrics that bring an explosion of energy to your playlist, courtesy of Balloranking.

RELATED: Read ‘Costa Rica’ Lyrics by Balloranking

Balloranking – Sabali Lyrics

IntroOoh-ooh, ooh, ooh-wee’Bali, patienceOoh-ooh, ooh, ooh-wee

Verse 1Success never goes on sale, ahWe still have to pay the priceNo be here we dey yesterdayWhen it’s time, you know say Jah will will make things rightRemember say, no pain, no gainNa a step begins a thousand milesOwuro l’ojo eni ma ri’reAnything I dey do, I dey think am twice

ChorusSabali, sabali, patienceIs it really greener on the other side?Sabali, sabali, patienceMake dem no go push you commit suicide

Verse 2Papa told me not to stop, wetin eye no go see? (Eye no go see)”Wetin me I go chop?” Na hin make I no fit sleep (make I no fit sleep)Many of my package wey dem never shipMe no wan know wetin go sup, I must follow my dreams (uh, follow my dreams)’Cause when no choice, I dey crush the same jeansGarri dey oh, I gats dey for my P (dey for my P)Oh boy, no come here dey whine meAt the top, nibo l’orope otun ti fe ri mi?

ChorusSabali, sabali, patience (ah, patience)Is it really greener on the other side? (On the other side)Sabali, sabali, patience (ah, patience)Dem no go push you commit suicide

OutroOoh-ooh, ooh-weeIs it really greener on the other side?Is it really greener on the other side?Yii, yii-yii-yii, whoa-whoa-whoa, whoaSabali, patienceSabali, patience

Want to keep up with trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook
The post Sabali Lyrics by Balloranking appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna