‘No Wam’ by Ajebo Hustlers

Spread the love

Ajebo Hustlers Lyrics

The fantastic duo Ajebo Hustlers are back with another hit track titled No Wam, read the song’s lyrics below and get your groove on.

No Wam Cover Art

PLAY & LISTEN TO: No Wam by Ajebo Hustlers

Ajebo Hustlers – No Wam Lyrics

Who you dey think say you dey foolDey think say you dey doAbi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you Dey foolDey think say you dey doAbi you think say I be ewu

If na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey denyOuuuwwwiiiIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat till I go dey rub you shitLike a DJ I put am on repeatOuuuwwwiii

My baby wan dey change am for meNo WamE be like like werey dey the bodyNo wamShe free me go dey date my colleagueNo wamStill dey ask me wey the moneyNo wam

Lion no dey born goat make your mind deyTell Amina to compose wetin dey bring that kind playAunty Bukola dey like samankweMami water different from ogbanjePlenty kele for the back stageBased on the fan base I no go take advantageLet it be the very first & last dayAtinuke no go dey dull the packageWho you dey think say you dey foolDey think say you dey doAbi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey foolDey think say you dey do

Abi you think say I be ewuIf na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey denyOuuuwwwiiiIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat till I go dey rub you shitLike a dj I put am on repeatOuuuwwwiii

Why is it so hard for us to keep it one hundredI go dey miss you but I say comotThe thing go dey vex me when you dey comot hereIf no be all these issues you for no dareLaba labaGaba gabaCarry all your problems burugawaMe I want to slide I dey surubabaBring another kele I don kpurunaba

My baby wan dey change am for meNo WamE be like like werey dey the bodyNo wamShe free me go dey date my colleagueNo wamStill dey ask me wey the moneyNo wam

Who you dey think say you dey foolDey think say you dey doAbi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey foolDey think say you dey doAbi you think say I be ewu

If na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey denyOuuuwwwiiiIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat till I go dey rub you shitLike a dj I put am on repeatOuuuwwwiii

Check Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘No Wam’ by Ajebo Hustlers appeared first on ovideos.ng.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    BNXN hints at ‘CAPTAIN’ deluxe release with mysterious Friday tease

    Spread the love

    Spread the loveAfrobeats star BNXN, formerly known as Buju, has sparked fresh excitement among fans after posting a cryptic message that strongly points to an upcoming deluxe edition of his…

    Read more

    MORE...
    What is the latest update on Liam Delap’s injury?

    Spread the love

    Spread the loveThere have been reports from Chelsea as it concerns ithe injury situation of Liam Delap ahead of the busy December fixtures in the Premier League. How did Liam…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    WWE NXT Deadline (2025)

    • By abi
    • December 10, 2025
    • 15 views

    What is the latest update on Liam Delap’s injury?

    • By admin
    • December 10, 2025
    • 32 views

    BNXN hints at ‘CAPTAIN’ deluxe release with mysterious Friday tease

    • By admin
    • December 10, 2025
    • 11 views

    Mohamed Salah reacts to decision to drop him against Inter Milan

    • By admin
    • December 10, 2025
    • 11 views

    Big Man Ting Lyrics by Timaya Feat. Skiibii & Teni

    • By admin
    • December 10, 2025
    • 13 views

    Trap Lan Je Lyrics by Tml Vibez

    • By admin
    • December 10, 2025
    • 13 views
    SKITS MOBILE APP SKITS APP
    SKITS APP