Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Lyrics Adekunle Gold – “It Is What It Is”

  • 2ex
  • November 16, 2025
Spread the love

Adekunle Gold – ‘It Is What It Is Lyrics’
Below is the stream link for Adekunle Gold new song ‘It Is What It Is’ and also the song’s Lyrics
STREAM/REGISTER TO DOWNLOAD MP3
LYRICS
Verse 1
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don`t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than a pandemic
Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That`s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
Verse 2
Money no dey bring happiness
Na when I get money I realize
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they`re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you
Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That`s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
‘It Is What It Is Lyrics’ BY Adekunle Gold
The post Lyrics Adekunle Gold – “It Is What It Is” appeared first Video.i.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    SculpturedMusic – Find A Way
    • June 21, 2026

    Spread the love

    Spread the loveSculpturedMusic – Find A Way SculpturedMusic Delivers Soulful New Release, Find A Way South African producer SculpturedMusic returns with Find A Way, a deeply immersive record that highlights…

    Read more

    MORE...
    Tyla’s “PUSH 2 START” Surpasses 500 Million Spotify Streams
    • June 21, 2026

    Spread the love

    Spread the loveTyla PUSH 2 START Becomes Tyla’s Second Song to Cross 500 Million Streams South African superstar Tyla has reached another major career milestone as her hit single PUSH 2…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Welcome to Wrexham (2022) Season 5

    • By abi
    • June 20, 2026
    • 2 views

    Citizen Vigilante (2026)

    • By abi
    • June 20, 2026
    • 3 views

    Mother’s Pride (2026)

    • By abi
    • June 18, 2026
    • 10 views

    Coco World (2026)

    • By abi
    • June 17, 2026
    • 12 views

    Busboys (2026)

    • By abi
    • June 17, 2026
    • 11 views

    Hell in Paradise (2025)

    • By abi
    • June 17, 2026
    • 11 views