Magixx and Fola Lyrics
Juice & Liquor by Magixx featuring Fola explores love, attraction, heartbreak, and emotional vulnerability, read the lyrics below. The song describes deep affection for a beautiful girl who brings both happiness and pain after choosing someone else. With smooth Afrobeat vibes and romantic storytelling, Juice & Liquor captures the emotional highs and lows of modern relationships, desire, and heartbreak.
Juice & Liquor Cover Art
Magixx & Fola – Juice & Liquor Lyrics
Fine face my booHeart breaker but I like youLow waist, shatta bandleFollow you like discipleEkaite nwayooTrip me like you be pilotYou don catch me like a virus
My girl you sweet like food wey dem serve for ileyaOne for my radarIf you call ma sare waAnd na because of you me I burn my dataStay up till laterBut you follow emeka ooo
Na why me pour some juice na liquorBefore I start to gbongbolo cigarArama shinaaAnd demma be don tell me before yeahSay you go play my heart like a guitarWhy mutuminaI thought you are my jigga
Ma wo Bo she n danGirl would you put it on meOmo egbe isu koniyanBut I’ll try if it’s not enoughOh AbenaBefore you comot body gbewaI think it’s coming my controllaMio ni she lasheju I’ll be tenderI love you to the coreO den munumidun ejo mi koButterflies in my bellyE be like I don know you before before
My girl na for you I burst my koloAnd if you want I go burst againSo no dey over kaku cause life na YoloMake me and you make we dey the same pageThose wey dey hate tell them say their fatherTake all my moneyTake my casavaShey na Opay make I do the wire
My girl you sweet like food wey dem serve for ileyaOne for my radarIf you call ma sare waAnd na because of you me I burn my dataStay up till laterBut you follow Emeka ooo
Na why me pour some juice na liquorBefore I start to gbongbolo cigarArama shinaaAnd demma be don tell me before yeahSay you go play my heart like a guitarWhy mutuminaI thought you are my jigga
Jigaa ohJiggaYeah
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Juice & Liquor Lyrics by Magixx Feat. Fola appeared first on dotifi.com.




