Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Loading

Chop The Life Lyrics by Falz

Spread the love

Falz Lyrics

Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Falz’ chart-topping hit, Chop The Life. With infectious hooks and catchy melodies, this song is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm.

Before The Feat EP Cover

RELATED: Read ‘Popping Tonight’ Lyrics by Falz Ft Shaybo & Phyno

Falz – Chop The Life Lyrics

HmnnnYekpa!AhaOkay now

We are about to enter into a spiritual dimensionIf you are ready let me hear you sayYeah yeah(Okay I want you to clap like this)You do me wrong I tell you God blessMy mama say make I put love firstPastor say make I avoid sexSay devil dey use am fall menWho don kpai no fit come back tell us sayOmo na all these thing wey I see when I shut eyeE be one shot, e be one lifeDon’t know what’s wrong, don’t know what’s rightOnce e don burst, once dem off lightYou go know, you no fit get back the lost time

I go dey chop the lifeIt’s on tonightPour some wineWhat’s the planSun go shineBoys go vibeTime go flySome things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life)Pour some wine (Chop the life)Boys go vibeTime go flySome things sure for lifeI go dey chop the life (Chop the life)Pour some wine (Chop the life)Boys go vibeTime go flySome things sure for lifeI go dey chop the life (Chop the life)(Chop the life)

Oya! Pelu Laide, pelu TolaPelu, Pelu Salewa, pelu BolaPelu, Pelu mini skirt ninu summerI dey come, na mechanical, I go work amAh, Dem go dey workDem go dey rushWhy you dey talk like say you geti choiceNo be because you read primary fourWey you go see to chopYou better work, e rough oOo which kind life wey we come bayiBig plans, big strifeLive life just to give lifeWhen e ripe and e reach timeYou go sleep tight

I go dey chop the lifeIt’s on tonightPour some wineWhat’s the planSun go shineBoys go vibeTime go flySome things sure for lifeI go dey chop the lifeIt’s on tonightPour some wine (Chop the life)Boys go vibe (Chop the life)Time go flySome things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life)Chop the lifeI go dey chop the lifeChop the lifeChop the lifeChop the lifeChop the life

Collaborators on the Lyrics of ‘Chop The Life’

Peter Okhide, Elizabeth Clifford.

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Chop The Life Lyrics by Falz appeared first on dotifi.com.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
VIDEO.I.NG Stream Videos Downloads Make View Skits
Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna