CupidSZN and 255 Lyrics
Hashtag lyrics by Cupid tell the story of a man who is deeply in love and grateful to have found a partner who brings joy and meaning to his life. The song celebrates her beauty, the strength of their bond, and his determination to protect their relationship from gossip and outside opinions. With its vibrant Afrobeat sound and heartfelt expressions, Hashtag by Cupid revolve around themes of romance, devotion, appreciation, and lasting love.
Hashtag Cover Art
CupidSZN & 255 – Hashtag Lyrics
Tamuno my babyAnd this your body steady agbakala this my isiShe know say time na money, so I got herRichard Millie
Are you kidding baby, you’re the one I’m missingYou’re the one I’m missingNo mind themDem dey do amebo, make I be your Father ChristmasEven though say e no be Christmas girl make this our love dey linger oooDem dey do amebo, anything wey dem talk anything wey dem talk you no need am Girl, you give me gingerOnly you wey dey boost my morale oooBaby don’t let me go (ah ah)
Hashtag I am in love (muah)Gimme Casamigos (ah ah)Make I sip am dey go (ah)Baby don’t let me go (ah ah)Hashtag I am in love (muah)Gimme Casamigos (ah ah)Make I sip am dey go (ah)
Steady dey thank eleduma duma steady dey thank eleduma duma steady dey thank eleduma duma Cupid don find loveI dey steady dey thank eleduma duma Steady dey thank eleduma duma Steady dey thank eleduma duma Tell me who fine pass my baby girl Adesuwa
Girl who born who me I wan knowMake your mama collect the kudosMe l no go play you like ludoI go fight for your love like judoWhen you wear that attire I’m shouting jeez on my kneesWhen you no dey baby I go plead don’t you leave (ayyy)
Dem dey do amebo, make I be your Father ChristmasEven though say e no be Christmas girl Make this our love dey linger oooDem dey do amebo, anything wey dem talk anything wey dem talk you no need am Girl, you give me gingerOnly you wey dey boost my morale ooo
Baby don’t let me go (ah ah)Hashtag I am in love (muah)Gimme Casamigos (ah ah)Make I sip am dey go (ah)Baby don’t let me go (ah ah)Hashtag I am in love (muah)Gimme Casamigos (ah ah)Make I sip am dey go (ah)
Steady dey thank eleduma duma Steady dey thank eleduma duma Steady dey thank eleduma duma Cupid don find love
I dey steady dey thank eleduma duma Steady dey thank eleduma duma Steady dey thank eleduma duma Tell me who fine pass my baby girl Adesuwa
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Hashtag Lyrics by CupidSZN & 255 appeared first on dotifi.com.
