Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Way life goes lyrics by korede bello
Spread the love

Korede Bello Lyrics

Way Life Goes sees Korede Bello in a reflective mood, reminiscing about his way to the top, we’ve provided the song’s lyrics below.

Beauty & Bliss EP Cover

Korede Bello – Way Life Goes Lyrics

I reminisceOn my way to the topMany stairsBack in the day when I had many friendsBut twenty friends no go fit to play for twenty yearsMany tears I don fightOvercome many fearsBut you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence

OhhBecause the things wey life go teach youDem no dey read am for bookDem no dey go teach am for school

I say the things wey life go teach youDem no dey read am for bookDem no dey go teach am for school

It’s the way life goesIt’s the way life goesPeople come and goStand on your ten toesIt’s the way life goesIt’s the way life goesFriends turn to foesEven family can be your rival

Before you goBefore you start to go for doughKnow say money come money goAnd money follow with the followersOgbeni knowPeople rise people fallSo live your life on the lowSome people just dey lie for their followers

Things wey life go teach youDem no dey read am for bookDem no dey go teach am for schoolI say the things wey life go teach youDem no dey read am for bookDem no dey go teach am for school

It’s the way life goesIt’s the way life goesPeople come and goStand on your ten toesIt’s the way life goesIt’s the way life goesFriends turn to foesEven family can be your rival

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘Way Life Goes’ Lyrics by Korede Bello appeared first on ovideos.ng.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna