Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Victony – Amen Lyrics

  • 2ex
  • November 25, 2025
Spread the love

Victony – Very Stubborn Album
Amen Lyrics by Victony
Again again I am in pain, fuck up
Swear it’s all love eh!
I tell the rain to go away
Come another day, sunshine stay
And I dey find where my spark e go
Shey na because I start to spark igbo
Ouuu uu waa waa waa waa waa waa
Cause I’m running out of Amen and Hallelujah
Ah, my patience dey on a low
Running out of Amen and Hallelujah
Just say when, Lord
I no dey leave house if night e no reach
I no dey like to show my face for public
Make I no sugar-coat am, I’ll be honest
Say na only me sabi where I insecure reach
Baba, so many nights wey I owe you, thank you
Yeah yeah
So many nights, so many nights wey I owe you sorry
Say I no go lie for you, big boy dey cry
Know say I go hide for you, if you ask why
Make e no be surprise for you
If you see me high on things and things
Cause I need to ease my mind
Many solution for the problem
But only Baba God know wetin I dey find
Say make we fake views for the Instagram
Say na wetin them like, oh
Amen and Hallelujah
My patience dey on a low
O wow wow wo
Amen and Hallelujah
Say when, Lord
Cause I’m running out of Amen and Hallelujah
Ah, my patience dey on a low
Running out of Amen and Hallelujah
Just say when, Lord
See my fan base they dey confirm me (Ọlọhun)
Jagbajantis they dey observe me
Online people no dey understand me
But one day dey go understand
Say ebelebe stubborn
One of one
I see many people wey go want to doubt me
Even sometimes me sef dey doubt me
But soon e go end for
Amen and Hallelujah
Ah, my patience dey on a low
Running out of Amen and Hallelujah
Say when, Lord
Cause I’m running out of
The post Victony – Amen Lyrics appeared first Video.i.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Infinix HOT 70 Series: The Smartphone That Lets You Wear Your Personality
    • June 14, 2026

    Spread the love

    Spread the loveMost smartphones today don’t really say much about the people holding them. They’re sleek, yes. Powerful, yes. But emotionally? They all kind of blend into the same story.…

    Read more

    MORE...
    Sarkodie & Shatta Wale – Everlasting
    • June 14, 2026

    Spread the love

    Spread the loveSarkodie & Shatta Wale – Everlasting Artist: Sarkodie Ft. Shatta WaleSong Title: EverlastingGenre: Afrobeats / Hip-Hop / DancehallRelease Date: June 12, 2026 Ghanaian music heavyweights Sarkodie and Shatta…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Feels Like Home (2026)

    • By abi
    • June 15, 2026
    • 3 views

    Bhooth Bangla (2026)

    • By abi
    • June 15, 2026
    • 3 views

    Kikirot Kirot (2026)

    • By abi
    • June 13, 2026
    • 6 views

    Always a Catch! (2026) Season 1

    • By abi
    • June 11, 2026
    • 14 views

    The Magic Faraway Tree (2026)

    • By abi
    • June 9, 2026
    • 17 views

    Patriot (2026)

    • By abi
    • June 8, 2026
    • 17 views