Lifesize Teddy Lyrics
Embark on a lyrical journey that transcends the ordinary as we delve into the mesmerizing world of Unbeliever by Lifesize Teddy. With poetic finesse and a melodic embrace, these lyrics paint a vivid tapestry of emotions, weaving a tale that resonates with the extraordinary.
Lifesize Teddy
Lifesize Teddy – Unbeliever Lyrics
I be the girl for the cornerDon tey I dey chase I be forerunnerCarry my cross like GolgothaDem pray make I fall down Oluwa cancel them order
Dem no dey telli personI don learn many bigi lessonsand I did it wanting very certainshowers of bigi blessingBigi blessing
I no be unbeliever (unbeliever)From the bottom e start turn leaderOga man no be God o God e biggerWho sing the gbedu wey burst the speaker
Bad man want make we fall o (unbelievable)If at all if all o (them no wan believe am)Say na man wey dey order, God deliverI no be unbelieverUnbeliever ah
I dey pray , you dey say make I no shine?Barney wey dey for her grindbeen waiting for my turn, very patient on the lineNo mean say you go fit guy meNa me you wan dey whine ni?
Me? Battle tested motherfucker, why me?My victory has been written in the fine printThe prophecy will speak until my ashes hit the high seaAnd all the ronchos them dem go contactUnbelievers dem them go convertWhen them see like 50k for the concertNumbers multiply every time I thank the lord facts
I no be unbeliever (unbeliever)from the bottom e start turn leaderOga man no be God o God e biggerwho sing the gbedu wey burst the speakerBad man want make we fall o (unbelievable)If at all if all o (them no wan believe am)Say na man wey dey order, God deliverI no be unbelieverUnbeliever ah
Liked ‘Unbeliever’ Lyrics by Lifesize Teddy? Check Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Unbeliever Lyrics by Lifesize Teddy appeared first on ovideos.ng.
