T.I Blaze and Mr Eazi Lyrics
T.I Blaze recruits Mr Eazi for the third track, On D Low, off his recently released EP, Dangerous Wavy Baby, the lyrics for On D Low are available below.
Dangerous Wavy Baby EP Cover
T.I Blaze & Mr Eazi – On D Low Lyrics
Ugh-ugh, ughMmE don dey work, e don dey work(Niphkeys, Niphkeys)
I’m done testing microphoneI dey on move, no more delayNa who go ginger person for here?One man, one head, ayyWetin dem say? Wetin you hear? (Wetin dem say? Wetin you hear?)You go see real life, ayyI call my paddie person for phone (yee)Two injure, four dead, ye
On the lowWe dey pack plenty money, on the lowNobody wey never break the lawWho still dey bill person? Who still dey bill person? (Who still dey bill person? Who still dey bill person?)Na Buhari get naira, not this naira, blue naira (na Buhari get naira, not this naira, blue naira)High rate, ogba Kuwait, no be mistake oh (high rate, ogba Kuwait, no be mistake oh)
ZagadatHigh tension, mildest touchYou dey wan thank me, girl, don’t mentionNa for your confession (na your confe’)Make I know your directionIf you wan sit straight or you wan lie downWan turn around or you wan jump on (jump and pass)Na for your confession (na your confe’)Make I know your directionWe dey pack big bags on a low (go-go)
We never dey stand chitchat, we dey goPerson wey dey like big yansh wey dey owe, mtcheewOn a low, you never go knowIf he no fit buy big brown lavoroomMoney, we go count this one, no be jokePerson wey dey do too much no go blowOn a low, you never go know
On the lowWe dey pack plenty money, on the lowNobody wey never break the lawWho still dey bill person? Who still dey bill person? (Who still dey bill person? Who still dey bill person?)Na Buhari get naira, not this naira, blue naira (na Buhari get naira, not this naira, blue naira)High rate, ogba Kuwait, no be mistake oh (high rate, ogba Kuwait, no be mistake oh)(Sunshine, Sunshine)
Explore Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘On D Low’ Lyrics by T.I Blaze Feat. Mr Eazi appeared first on ovideos.ng.





