Omawunmi and Yemi Alade Lyrics
Check out the lyrics to Omawunmi’s newest music release, Love You Well, featuring Yemi Alade.
Omawunmi & Yemi Alade – Love You Well Lyrics
Make I vibe with my guitar
I say before before, no be love I dey reasonTell me why I go reasonSay na your love wey go free me(Baby I can’t believe it o)
All the winchy winchy wey dey try to defeat itI dey tell them they can’t believe itIt’s finally my season, and I just cannot resist it o
I no beg for Gold, I no beg for moneyIt’s your love that I’m wantingYour true love and affectionI no beg for goldI no beg for nothingThis love I can’t deny it’s trueCos baby I’m in love with you (I’m in love with you oo)
So I say my babyYour body na him I wan kolobiBad belle dem dey jealousyBut omo no time for notice me ohSo I say my babyYour body na him I wan kolobiBad belle dem dey jealousyBut omo no time for notice me oh
Ahhn, welluu welluuLove you wellu welluuNo matter the weather babyI go dey love you wellu welluLove you wellu welluuNo matter the weather babyWellu oo ahhn, wellu
Wellu wellu wellu You dey sweet my belly yeahWellu wellu wellu You dey burst my medu ehhNa who say we no fit to make amGod punish devil na liar (waka)Fire pass mountain of fire (Fire)We’re getting better together
Forever you and meBoy your love’s enough for meObukwa love ngeriWell of course ngeriHmm, I get TangerineBoy your love’s enough for meYour body I won kolobiYour body I go kolobi o ehh
Welluu welluuLove you wellu welluNo matter the weather baby,I go dey love you wellu oo ahhn, welluWelluu welluuLove you welluNo matter the weather baby, I go dey love you wellu Wellu oo ahhn,
Welluu welluuLove you welluNo matter the weather baby ahnMake I vibe with my guitar
Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Omawunmi & Yemi Alade – Love You Well Lyrics appeared first on ovideos.ng.





