Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Odumodublvck & Victony – Pity This Boy Lyrics

  • 2ex
  • February 11, 2025
Spread the love

Odumodublvck & Victony – Pity This Boy
Pity This Boy Lyrics by Odumodublvck & Victony
[Intro: ODOMODUBLVCK & Victony] Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
(Stubborn)
Niphkeys keys
[Chorus: ODUMODUBLVCK & Victony] They for like pity this boy
Everyday na billing, with their shameful decoy (Full decoy, oh decoy, Shege)
I for don turn visitor, overstay my welcome
But I for chop full insult (Full insult), chop full insult (Kala)
Even my mama join dem
My grandma join, my papa join
But my shima comes first (Stubborn), Brown Hermes (Let’s go)
Come to my doorstep (Kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor kor kor kor)
Agberos, all of dem are sorted (Kala)
I go pay devé
Yea
[Verse 1: ODUMODUBLVCK] Modu give me money make I wound person, ey (Make I wound person, wound person)
I no dey carry Kele wey no like shopping (Ejobe)
Gucci, Fendi, Versace, Nike, she can look sporty (Eeee)
She no wan turn to orobo kibor-bor-bor-bor
But she dey bill me like orobokibo
Kalamantus, press am quickly (Oya na)
The whole of zone one dey my building
Mummy shut the door, they wan beg me
Food and school fees
Some of dem go use the money camp okpo blow wiwi
[Chorus: ODUMODUBLVCK] They for like pity this boy (Pity this boy)
Everyday na billing, with their shameful decoy (Shameful decoy, oh decoy)
(Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK)
I for don turn visitor (Turn visitor), overstay my welcome
But I for chop full insult (Shege), chop full insult (Bastard)
[Verse 2: Victony & ODUMODUBLVCK] Ay, oyoyo yeah, yeah
You know that Kele wey dey stay for obodo-yibo
Steady recharge am for dollars o (BIG!)
Oyoyo yeah, yeah (OP)
The one for here no dey hear word o
Samantha sef e dey learn work o
Sexy girls (Yea) e dey gang up
If e nor dey Gucci, na Prada
Say Shelly, Addis Ababa
Solomon Grundy, with the fast life
It’s plenty, she call me Santa
Ehn-ehn, exclusive, Bahamas
Balling on balling o, Mo Mamba
No be choice o, no be data
Baby, calculate our numbers
[Chorus: ODUMODUBLVCK & Victony] They for like pity this boy (Pity this boy, aiiii)
Everyday na billing, with their shameful decoy (Shameful decoy, oh decoy, Shege!) (Baby, calculate our numbers)
I for don turn visitor (I for, I for), overstay my welcome (I for)
But i for chop full insult (Stubborn), chop full insult (Ahn)
Even my mama join dem (Swear)
My grandma join, my papa join
But my Shima comes first, Brown Hermes
Come to my doorstep (Kala, Ye-ay-ay)
Agberos! All of dem are sorted (Kala)
I go pay devé
[Outro: ODUMODUBLVCK & Victony] Modu, give me kala, make I kpoof person (Calculate our numbers)
Wey no like shopping (Oh baby, calculate our numbers)
The post Odumodublvck & Victony – Pity This Boy Lyrics appeared first Video.i.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Lojay’s “Gangster Romantic” Surpasses 50 Million Spotify Streams
    • June 5, 2026

    Spread the love

    Spread the loveLojay Another Milestone for Lojay as Gangster Romantic Crosses 50 Million Streams Nigerian singer Lojay continues to record steady global growth as his hit single, Gangster Romantic has officially surpassed…

    Read more

    MORE...
    Drake’s ICEMAN Surpasses 1 Billion Spotify Streams, Sets New Platform Record
    • June 5, 2026

    Spread the love

    Spread the loveDrake Drake’s Streaming Dominance Continues as ICEMAN Crosses 1 Billion Canadian superstar Drake continues his historic streaming dominance as his project ICEMAN has officially crossed 1 billion streams on Spotify.…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Teach You a Lesson (2026) Season 1

    • By abi
    • June 6, 2026
    • 3 views

    Saving Buddy Charles (2025)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 4 views

    Screw Mickiewicz 3 (2026)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 4 views

    A Writer’s Odyssey (2021)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 11 views

    A Writer’s Odyssey 2 (2025)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 10 views

    Doctor on the Edge (2026) Season 1

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 9 views