Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

No www.wizkids.ng Baby Models – The unidentical duo: Olianna & Olivia AKA ” babies.com.ng is for sale on dotifi.com

Spread the love

 

Olianna & Olivia AKA “the Unidentical Duo” na Instagram celebs for Nigeria and Adetutu Daramola, dia mama don tok how her pikin dem modelling career take start.

“Dem start to model wen dem dey four months old” na wetin madam Daramola tell BBC Pidgin.

Madam Daramola get four pikin but na her five year old twins [Olivia and Oliana] wey dey totori pipo for social media wit dia swagger.

Di girls get dia own official Instagram account wey get wit ova 150, 000 followers wia dem dey post videos about dia fashion work.

Madam Daramola say even though dem dey do modelling work dem no dey take school play. She share some tips for parents wey get young children like her own to help groom dia talents.

 

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *

    LATEST

    A Writer’s Odyssey (2021)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 4 views

    A Writer’s Odyssey 2 (2025)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 5 views

    Doctor on the Edge (2026) Season 1

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 3 views

    Monay (2026)

    • By abi
    • June 1, 2026
    • 5 views

    Master of the Universe (2026)

    • By abi
    • June 1, 2026
    • 6 views

    Palitan 2 (2026)

    • By abi
    • June 1, 2026
    • 6 views