Ruger Lyrics
You wouldn’t want to miss the ninth track on Ruger’s debut album, which is coincidentally titled Nine, and the lyrics to this track are available below.
Ru The World Album Cover
Ruger – Nine Lyrics
RugerlabaRugerlabaRugerlabaOh, yeahOh, yeahOh, yeah (Rugerlaba)Oh, yeahOh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
I like wetin I likeI get nine lives e don nearly finishBut I go chop you drink tumbo on topIf I perish I perishShey you dey hear meBe like say I don get wish, hmmI wan carry all the kele comotBe like say I selfish
I loose concentrationConcentra’ concenWetin you do me soShalaye shalaHmm, ah, for your informationKomope komoLeave your BoboSit down on top my lapMake your big baka land for inside my car
Omoge balanceJokoMake I knack amTontoOne drag of chokoOmo I lose balancePocoOmoge balanceJokoMake I knack amTontoOne drag of chokoOmo I lose balancePoco
RugerlabaRugerlabaRugerlabaOh, yeahOh, yeahOh, yeah (Rugerlaba)Oh, yeahOh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger!Ruger!Ruger!Ruger!
I like wetin I likeI get nine wives but e never do meI go like to add Lovett, Kiki, Valentina and FunmiShey dem dey do meShe bring her lawyer come sue meI carry you come my section you no wan knackOdabipe you stupid
I loose concentrationConcentra’ concenWetin you do me soShalaye shalaHmm, ah, for your informationKomope komoLeave your BoboSit down on top my lapMake your big baka land for inside my car
Omoge balanceJokoMake I knack amTontoOne drag of chokoOmo I lose balancePocoOmoge balanceJokoMake I knack amTontoOne drag of chokoOmo I lose balancePoco
RugerlabaRugerlabaRugerlabaOh, yeahOh, yeahOh, yeah (Rugerlaba)Oh, yeahOh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger!Ruger!Ruger!Ruger!
Check Lyrics of latest Naija songs Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘Nine’ Lyrics by Ruger appeared first on ovideos.ng.