Liya Lyrics
Liya’s My Skin is a soulful song that explores self-discovery and resilience, the lyrics, accompanied by emotive vocals and poetic verses, create a poignant atmosphere, inviting listeners to connect with the raw emotions expressed in the song.
My Skin Cover
Liya – My Skin LyricsGbaladun gbaladunJeje on my thing ohPoverty no fit my skin ohJeje I do my thing oh
TitikatiA se partyA mu casamigos, a mu brandyMy life no hard no be khakiI no be small pikin and I no wear nappyPhysically dey NaijiBut my soul trabaye go dey yankeeSee my G, I no get energyEnergy I no get energy ah
GbaladunGbaladunGbaladunJeje I do my thing oGbaladunGbaladunGbaladunPoverty no fit my skin
GbaladunGbaladunGbaladunJeje I do my thing oGbaladunGbaladunGbaladunPoverty no fit my skin
Sho ti jasiLiving my dreamsI remember when dem dey use me tayinDem go dey act like in speaking ChineseWhen the gbedu drop nowDem go crazy Kike thisTitikati a se partyA mu casamigos , a mu brandyEverybody pack foodDem be like sardineI no be small pikin and I no wear nappyTell your daddySho legal-lySho mo what’s upSho ti koja 19
Oya ja miIf you carryOya ka riIf no he ordinary ahOnome see I young and I freshWe dey give dem down to BangaladeshI dey vex and I get cashAnd I gat Yeye and I gat Yass Yasss Yasssss
GbaladunGbaladunGbaladunJeje I do my thing oGbaladunGbaladunGbaladunPoverty no fit my skin
Check Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post My Skin Lyrics by Liya appeared first on ovideos.ng.
