Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Spread the love

Peruzzi Lyrics

Peruzzi’s new track, “Mad Me,” features incredibly catchy lyrics —check it out below!

Mad Me Cover Art

Peruzzi – Made Me Lyrics

Mad meFine girl you dey mad meYou put your hands all over my bodyI feel your butterflies in my tummyDo you copy?Hello do you copy?Shey you say you go show me say you got meNow I hate when I’m cold and lonely

Ohhh your body on fireAnd that’s the temperature I requireI see the kinda things I desireSo don’t take it wanyo wanyoOn meCome set me on fireOya tell your mandem make dem bring tireIf you need more fireWork work till I retire

Mad meFine girl you dey mad meYou put your hands all over my bodyI feel your butterflies in my tummyDo you copy?Hello do you copy?Shey you say you go show me say you got meNow I hate when I’m cold and lonely

Normally you know say me I no go fuck with your headBut sometimes these things comes with the fameAbegNa beg I dey begI no like how I dey for my bedHmmm sorry for the times wey me I cause you painSome kain yarnings wey been burst your brainAbegNa beg I dey begI no like how I dey for mySee waist oh!Ohhh your body on fireAnd that’s the temperature I requireI see the kinda things I desireSo don’t take it wanyo wanyo

On meCome set me on fireOya tell your mandem make dem bring tireI need more fireOya work work till I retire

Mad meFine girl you dey mad meYou put your hands all over my bodyI feel your butterflies in my tummyDo you copy?Hello do you copy?Shey you say you go show me say you got meNow I hate when I’m cold and lonelyOhhh your body on fireAnd that’s the temperature I requireI see the kinda things I desireSo don’t take it wanyo wanyoOn meCome set me on fireOya tell your mandem make dem bring tireIf you need more fireWork work till I retire

Explore Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Mad Me Lyrics by Peruzzi appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna