Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Lyrics Orezi x Slimcase – “Maro”

  • 2ex
  • August 2, 2024
Spread the love

STREAM/REGISTER TO DOWNLOAD MP3
Orezi x Slimcase – Maro Lyrics
Intro
It`s Mystro on the beat baby
Ruby, Rubylearnshii
Lavish spenders lawon goons yi
Owo to-to start up business
won a de lavish e lale ijo kan
Ah baba e, baba e, motherfucker
Verse 1 Orezi
The money wey we get o, e no dey finish
And when we dey the place o, we dey hurt their feelings oh oh ohh
The money wey we get o, e no dey finish, eh
Oh baby no dey pose oh,
Come whine for daddy, eh
No dey form acitivity oh eh
Chorus Orezi
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro  Maro baby eh
Ko Maro
Bridge Orezi
If you know say you sabi dance, (sisi baby)
Show them say you sabi dance (eh)
Small girl, Big god (fatty bumbum)
Shake am make I give you cash
Verse 2 Orezi
Girl I like it when you whine that thing
Bring your body baby next to me yeah
Orezi for the Presido (Presido)
You` rocking with the best oh (yea yea yea)
Gyala come and whine it oh
Mr DJ make you turn it oh (oh oh)
Bo se re idi, you deserve some accolades
Accolades, you deserve eh
Chorus Orezi
Maro Maro (ahah), Maro baby eh,
Maro, Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh,
Maro Maro Maro (ahah). Maro baby eh
Ko Maro (on a”¦)
Bridge Orezi
If you know say you sabi dance, (sisi baby)
Show them say you sabi dance (eh)
Small girl, Big god (fatty bumbum”¦je kon mo)
Shake it make I give you cash
Verse 3 Slimcase
Wa, shey mo face yi? Otunba Lamba
Emi mo ko Lavish, am a big baller
Mo ti ball pelu 606 eyan Orezi
Ruby, Ruby Learnshii, aye Wizzy
Ti alert ba wole, e ti r’ogo
Awon omo ele ti mo shi wo nu Prado
Bouncers n lo bi 30, a ma boju e je
Omo fo rekereke, aye bowo je
Mr Bar man Ice, more Ice
Chorus Orezi
Maro Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Outro Slimcase
Ahan, Saint sami Ganja
No no no no, VIP lo wa oh, VIP lowa
O le ma wa bere owo n VIP oh
O le ma wa do oroo n`le bi, o ti ye e?
Ta lo so pe o tele wa? O gba clinching wonu VIP
O ni iwo big baller, baba e, mother, mother fucker
Olorun ara e, o le ma wa no breadi, o ti ye e?
Slimcase in the building, uhhhh
The post Lyrics Orezi x Slimcase – “Maro” appeared first on OVideos.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Lojay’s “Gangster Romantic” Surpasses 50 Million Spotify Streams
    • June 5, 2026

    Spread the love

    Spread the loveLojay Another Milestone for Lojay as Gangster Romantic Crosses 50 Million Streams Nigerian singer Lojay continues to record steady global growth as his hit single, Gangster Romantic has officially surpassed…

    Read more

    MORE...
    Drake’s ICEMAN Surpasses 1 Billion Spotify Streams, Sets New Platform Record
    • June 5, 2026

    Spread the love

    Spread the loveDrake Drake’s Streaming Dominance Continues as ICEMAN Crosses 1 Billion Canadian superstar Drake continues his historic streaming dominance as his project ICEMAN has officially crossed 1 billion streams on Spotify.…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Teach You a Lesson (2026) Season 1

    • By abi
    • June 6, 2026
    • 3 views

    Saving Buddy Charles (2025)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 4 views

    Screw Mickiewicz 3 (2026)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 4 views

    A Writer’s Odyssey (2021)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 10 views

    A Writer’s Odyssey 2 (2025)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 10 views

    Doctor on the Edge (2026) Season 1

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 9 views