Lyrics Adekunle Gold – “It Is What It Is”

Spread the love

Adekunle Gold – ‘It Is What It Is Lyrics’
Below is the stream link for Adekunle Gold new song ‘It Is What It Is’ and also the song’s Lyrics
STREAM/REGISTER TO DOWNLOAD MP3
LYRICS
Verse 1
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don`t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than a pandemic
Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That`s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
Verse 2
Money no dey bring happiness
Na when I get money I realize
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they`re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you
Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That`s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
‘It Is What It Is Lyrics’ BY Adekunle Gold
The post Lyrics Adekunle Gold – “It Is What It Is” appeared first Video.i.NG.

  • Related Posts

    Skales x 1da Banton – Say You Bad (Remix)

    Spread the love

    Spread the loveOHK Entertainment Presents SAY YOU BAD REMIX by Skales featuring 1da Banton.. Enjoy! Skales teams up with No Wahala crooner, 1da Banton (who recently released ‘Summer Love’) to…

    Read more

    MORE...
    Shapzzy – ”Tiwa Savage

    Spread the love

    Spread the loveShapzzy dishes out a new single named after afrobeats female star Tiwa Savage The young star has proven himself countless times that he’ll rise and become the next…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Skales x 1da Banton – Say You Bad (Remix)

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 22 views
    Skales x 1da Banton – Say You Bad (Remix)

    Shapzzy – ”Tiwa Savage

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 19 views
    Shapzzy – ”Tiwa Savage

    Mr Eazi x J Balvin – “Lento Lyrics”

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 19 views
    Mr Eazi x J Balvin – “Lento Lyrics”

    Mista Chivagu – Sabi Dance

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 19 views
    Mista Chivagu – Sabi Dance

    AG Silimi – Tatioto

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 21 views
    AG Silimi – Tatioto

    New 1da Banton, ‘FAMILY’ Music Video

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 19 views
    New 1da Banton, ‘FAMILY’ Music Video
    SKITS MOBILE APP SKITS APP
    SKITS APP