Lyrics 2Sec – “My Head” ft. Davido x Peruzzi

Spread the love

STREAM/REGISTER TO DOWNLOAD MP3
2Sec ft Davido x Peruzzi – My Head Lyrics
Intro
For My Head, for my head
I wan reason you
I for like dey your side
I wan visit
cause you just dey my mind
(sound from the vibe machine)
I wan reason you
I wan dey your side (Peru Peru)
I for like visit you
But you just
Put a bang bang
Damn
Verse 1 Davido
shekpe
I for no come if I be hater
Ele oh
I for no shower you the raba
I wanna give you two seconds of mine
So baby cool up your temper
Bridge
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again
ah ya ya ya yea yea
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again
Pre-chorus
Baby am losing control
yea
Manya for my head oh (manya)
For my head oh
For my head oh (manya)
Manya for my head oh (manya)
For my head oh
For my head oh (manya)
Chorus
I wan reason you
I for like dey your side
I wan visit
cause you just dey my mind
I wan reason you
I for like dey your side
I for like visit you
cause you just dey my mind
Damn
2 sec
Verse 2
Cause you like Anitas face
A fine girl from Rivers state
As a sabi boy from Delta state
I get money boku for pipeline eh
Baby make you follow me solo
This your body get ororo
your body get ororo
Oh na na an na na na
Osikapa jollof oh
Imana your melon e pop oh
omalicha bu my shoe size oh
oh na na na na na
Osikapa jollof oh
Imana your melon e pop oh
omalicha bu my shoe size oh
oh na na na na na
Bridge
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again
ah ya ya yea yea
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again
Pre-Chorus
Baby am losing control
yea
manya for my head oh (manya)
for my head oh
for my head oh (manya)
manya for my head oh (manya)
for my head oh
for my head oh (manya)
Chorus
I wan reason you
I for like dey your side
If I wan visit
cause you just dey my mind
I wan reason you
I for like dey your side
I wan like visit you
cause you just dey my mind
Verse 3
I for no call if I be danger
You for no pick if I be stranger
Bad belle people wan dey kill my shine
But let`s stay together
Bridge
Because
my mama know your name
my papa know your name
wetin you want again
ah ya ya yayea
my mama know your name
my papa know your name
wetin you want again
Pre-Chorus
Baby am losing control
yea
manya for my head oh (manya)
for my head oh
for my head oh (manya)
manya for my head oh (manya)
for my head oh
for my head oh (manya)
Swaps
Oh my God
Fiokee
The post Lyrics 2Sec – “My Head” ft. Davido x Peruzzi appeared first Video.i.NG.

  • Related Posts

    Skales x 1da Banton – Say You Bad (Remix)

    Spread the love

    Spread the loveOHK Entertainment Presents SAY YOU BAD REMIX by Skales featuring 1da Banton.. Enjoy! Skales teams up with No Wahala crooner, 1da Banton (who recently released ‘Summer Love’) to…

    Read more

    MORE...
    Shapzzy – ”Tiwa Savage

    Spread the love

    Spread the loveShapzzy dishes out a new single named after afrobeats female star Tiwa Savage The young star has proven himself countless times that he’ll rise and become the next…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Skales x 1da Banton – Say You Bad (Remix)

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 22 views
    Skales x 1da Banton – Say You Bad (Remix)

    Shapzzy – ”Tiwa Savage

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 19 views
    Shapzzy – ”Tiwa Savage

    Mr Eazi x J Balvin – “Lento Lyrics”

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 19 views
    Mr Eazi x J Balvin – “Lento Lyrics”

    Mista Chivagu – Sabi Dance

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 19 views
    Mista Chivagu – Sabi Dance

    AG Silimi – Tatioto

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 21 views
    AG Silimi – Tatioto

    New 1da Banton, ‘FAMILY’ Music Video

    • By admin
    • November 18, 2025
    • 19 views
    New 1da Banton, ‘FAMILY’ Music Video
    SKITS MOBILE APP SKITS APP
    SKITS APP