Join Login With Google
Preloader
God guide me lyrics by terry g
Spread the love

Terry G Lyrics

The correct and complete lyrics to “God Guide Me” by Terry G is available below.

Terry G

Terry G – God Guide Me Lyrics

Jehovah protect anywhere I goIn anything I doOh lord oh na your hand I dey ohChai chaiYe oluwaYe oluwaBaba sho mi o eChai baba lodun ti mo wayi oBaba ma jen gbeyinBaba je kin losi waju o eChai chaiAwon chono dami eAwon chono dami e

KochoI say kocho kochoKochoKochoKochoEledumare na your hand I dey ohYou sey I be like egg for your hand o eChai no let dem kill me soI know sey dem dey beef me soOh lord protect and guide meFrom their obstacle on my way

Chai oh lord eOh lord eOh lord eBaba show a o eYe oluwaYe oluwaBaba sho mi eChai lodun ti mo wa yi oBaba ma jen gbеyin oBaba je kin losi waju o eEkuwe kuala iyopuna mеmoChineke me chineke meChineke me chaiNo let dem fall my handNo let dem even try to frownChai make I

Make IMake IMake IAraraba ****Oh lord e you know etin I mean ehI dey vexI dey vex eh

Oh lord ohOh lord leDo goodDo good for your life ehChai chaiYe oluwaYe oluwa

Baba sho mi eChai lodun ti mo wa yi oBaba ma jen gbeyin oBaba je kin losi waju o ehI say oh no oh noTo bad e ohOh lord dey for our side ehTile afruginaya ehTile afuruginaya eh

Oh lord ehOh lord ehOh lord oh ehCahi chaiIi can denge poseAs long as god dey for my side ehAntalaMi so re so reDo do miSo so so so soIf I hear eh

Tune hearOya patewo patewoPapapapa patewoRabata ehOh no no eh ehOh nonoBa a sho mi ohEledumare sho mi oNo no nono

AmenYe oluwaYe oluwaBaba sho mi eChai lodun ti mo wa yi oBaba ma jen gbeyin oBaba je kin losi waju o eYe oluwa

Awon sha femiForward ever terry g backward never ehAs I dey goAs I dey goNaso I go dey goNa so I go dey blowChai me as I dey goAs I dey blowAs I dey blow ah

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post God Guide Me Lyrics by Terry G appeared first on ovideos.ng.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna