Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Dremo – Dem No Really Send Us Lyrics

  • 2ex
  • April 19, 2026
Spread the love

Dremo – Dem No Really Send Us
Dem No Really Send Us Lyrics by Dremo
Intro
Yeah
All I can say na say dem know
Really send our papa
Codename
All I can say na say dem know oh-ohh
Really send our mama
Yeah, yeah
All I-, all I-
Verse 1
Uhn
Una no know say fuel na 1,500 ábi?
E don dey red for una side ábi? (Alright)
You dey go rally for rice, instead make you fight for your right
Ọmọ, na una papa sabi (aya-ya)
Show dem tear gas, show dem tear gas (yeah)
I no trust anything wey be federal
Even Muhammed lie during End SARS
Dem be liars, then a buala
Let′s talk about the bandit, attack a hundred poors people killed in Kwara massacre
Over 150 worshippers adopted in Kaduna
Maiduguri bombing was March
People just dey die throway (Jesu)
But the government dey see am, they look away
Make we dey voice out like VDM and Sowore
We dey solid enough to show wèrèy (alright)
Òyá, make we talk about light situation
Band A people stills need generator, ah
Light of the world in the mud
‘Cause few weeks ago, I still hook for elevator
To rent apartment for Island, e don cost
E dey touch everybody, even landlord
Na every year dem dey triple the cost
And government dey watch, they don′t really care about us
Chorus
All I can say na say dem know, yeah
Really send our papa, they no send, they no send
Shey you dey hear?
All I can say na say dem know oh-ohh
Really send our mama, down
All-All, all I
Verse 2
Abeg, I want a quick answer
Does Blessing CEO really have cancer?
Is Tonto Dikeh really a pastor?
Ṣè dem carry Mirabel go police station?
New tat rules, but my pocket the same
They still wan collect from us, when nothing has changed
Thirty-five percent of what I earn is the same
Broad day light robbery, a shame (a shame)
(All I-)
Dem dey fix the road for Lekki-Epe, eh
Is it because the election is near? Eh
Nonsense (mm), yeye government (mm)
Dem don dey pay people wey dey create content (ṣè you dey hear?)
Na only music and football wey still dey give us joy, say Naija never spoil, ájè
We no quality for World Cup, but it’s not the end of the world, una still dey ball, ájè
If you dey cry, make you dey see
Suffering and smiling, ’cause of the picks you dey support
Na so-so rice dem dey share for this street
At least King Charles knows about our jollof (all I-)
Naija no dey carry last, no be today (no be today, uh)
Na we dey turn up, energy dey (energy)
At the end of the day, na the country be the case
But, government wan chop all the National cake (una dey craze)
Outro
All I can say na say dem know
Really send our papa
All I can say na say dem know oh-ohh
Really send our mama
The post Dremo – Dem No Really Send Us Lyrics appeared first Video.i.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Manengo Ft. Ibraah – Minofu (Official Video)
    • May 12, 2026

    Spread the love

    Spread the loveArtist: Manengo Ft. Ibraah Song Title: Minofu (Official Video) Genre: Bongo Flava / R&B Release Date: 2026 The already compelling Minofu gets an elevated treatment with the arrival…

    Read more

    MORE...
    BNXN & Sarz – Emotional High
    • May 12, 2026

    Spread the love

    Spread the loveBNXN & Sarz – The Game Needs Us EP Emotional High Brings Soulful Energy to The Game Needs Us EP by BNXN & Sarz BNXN and Sarz tap into…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    The House of the Spirits (2026) Season 1

    • By abi
    • May 10, 2026
    • 6 views

    Lukkhe (2026) Season 1

    • By abi
    • May 10, 2026
    • 4 views

    Tafiti: Across the Desert (2025)

    • By abi
    • May 8, 2026
    • 12 views
    Tafiti: Across the Desert (2025)

    Youngblood (2026)

    • By abi
    • May 7, 2026
    • 11 views
    Youngblood (2026)

    Citadel (2023) Season 2

    • By abi
    • May 7, 2026
    • 13 views
    Citadel (2023) Season 2

    Saralakkho Holmes (2025)

    • By abi
    • May 5, 2026
    • 14 views
    Saralakkho Holmes (2025)

    Zendaya sparks marriage rumours after appearing with gold wedding band in new photos