Davido Lyrics
“Precision” by Davido is another hit song off the singers’s new album, TIMELESS, this song was produced by Shizzi, read ‘Precision’ lyrics below.
Timeless Album Cover
RELATED: Read ‘LCND’ Lyrics by Davido
Davido – Precision Lyrics
IntroMy time and my energyI don’t waste on nobody’Cause I dey try sort myselfAnd you go like sort yourself (Shekpe!)
ChorusNa person wey get money dey carry shoulder ganẸ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan ohAnd I dey move with precisionI go carry you alongBebe n lọThank God say me I get GodOya ehIwọ to ba lowo nọwọ ẹ sokeNo go think am, nọwọ ẹ sokeFaraya ko nowo ẹ sokeJogodo sungba, nọwọ ẹ sokeIwo to ba lowo nọwọ ẹ sokeNo go think am, nọwọ ẹ sokeFaraya ko nọwọ ẹ sokeJogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
VerseI dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)Energy on point, we dey jam dey goSee thе fine fine girls, dem dеy eye me ohBut I no send, I dey carry goKan ma lọ gbe mi sọ wa, awa carry ganAye yi o ni baje ohMaro lọ ohAs I dey here oh, dey hereI’m counting my blessings
Pre-ChorusMy time and my energy, iyoI don’t waste on nobody, iyo’Cause I dey try sort myself, iyoSo you for try sort yourself, iyoMo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyoMake nobody come dey waste my time, iyo’Cause I dey try sort myself, iyoOya ka lọ, jia ma jaiye lọ, yeah eh
ChorusNa person wey get money dey carry shoulder ganẸ ni toba lowo laye lọ ma n gbera gaAnd I dey move with precisionI go carry you alongBebe n lọThank God say me I get GodOya ehIwọ to ba lowo nọwọ ẹ sokeNo go think am, nọwọ ẹ sokeFaraya ko nowo ẹ sokeJogodo sungba, nọwọ ẹ sokeIwo to ba lowo nọwọ ẹ sokeNo go think am, nọwọ ẹ sokeFaraya ko nọwọ ẹ sokeJogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
Pre-ChorusMy time and my energy, iyoI don’t waste on nobody, iyo’Cause I dey try sort myself, iyoSo you for try sort yourself, iyoMoni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyoMake nobody come dey waste my time, iyo’Cause I dey try sort myself, iyoOya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi
ChorusNa person wey get money dey carry shoulder ganE ni toba lowo laye lo ma gbera gaAnd I dey move with precisionI go carry you alongBebe n lọThank God say me I get GodOya ehIwọ to ba lowo nọwọ ẹ sokeNo go think am, nọwọ ẹ sokeFaraya ko nowo ẹ sokeJogodo sungba, nọwọ ẹ sokeIwo to ba lowo nọwọ ẹ sokeNo go think am, nọwọ ẹ sokeFaraya ko nọwọ ẹ sokeJogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
OutroMy time and my energy, iyoI don’t waste on nobody, iyoAs I dey try sort myself, iyoSo you for try sort yourself, iyo
Liked ‘Precision’ Lyrics by Davido? Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh content updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Davido – Precision Lyrics appeared first on Skits.ng.





