Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Clear Mind Lyrics by Bolu Ajibade

  • njok
  • February 4, 2026
Spread the love

Bolu Ajibade Lyrics

“Clear Mind” by Bolu Ajibade explores the tension between ambition and romantic distraction in everyday life. The lyrics reflect a young man focused on working, paying bills, and changing his life, while being pulled by intense romantic attention he doesn’t have time for.

Clear Mind Cover Art

Bolu Ajibade – Clear Mind Lyrics

Brym!Somebody tell me say real life a fuckerySay when me done school, me a go fuck girlBe a nuissance, burn spliffYou know what me a do?Me a work and pay bills every bloodclaat day

Wetin man no go see for this life oh yeah?Many girls wey dey carry my matter for headLike say na bandana (but me no send them oo)Me I just dey try i wan clear my mind oMe no get time to dey chase no womanI just want blow make I change my life oBut all of these things na distractionLo-lo-lo-love me

She say, “Baby, love me” (She say, “Love me, baby”)She say, “Baby, tease me” (Oh, oh, oh, oh, oh)Lo-lo-lo-love meShe say, “Baby, love me” (She say, “Love me, baby”)She say, “You no get choice” (Oh, oh, oh, oh, oh)She say if she want am, she go get it (She go get it, she go get it)Say she bad less I forget (I forget, I forget)Say no be only me fit marinate (Marinate)So make I better start delegate all my timingShe be Pisces so she say she know the tacticsSee I dey form vex all because I don nak oo

Say I be bastard ooIf I ever try to leave, say na gunshot (Gunshot, Pow)Lose, she say she gon lose it for meShe say she gon lose it for meShe say, “My baby, lose it for me”Me I just dey try won clear my mind oMe no get time to dey chase no womanI just want blow make I change my life oBut all of these things na distractionLo-lo-lo-love me

She say, “Baby, love me” (She say, “Love me, baby”)She say, “Baby, tease me” (Oh, oh, oh, oh, oh)Lo-lo-lo-love meShe say, “Baby, love me” (She say, “Love me, baby”)She say, “You no get choice” (Oh, oh, oh, oh, oh)Omo say this girl too much too muchThis love you dey give meToo much too muchOya tell me baby what do you want (Do you want)Oya baby what do you want

So fun miOmo say this girl too muchToo muchThis love you dey give meToo much too muchThis love you dey give meToo much too muchTell me what you want from me

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Clear Mind Lyrics by Bolu Ajibade appeared first on dotifi.com.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Ademola Lookman sends Atlético Madrid to UCL semi-final
    • April 15, 2026

    Spread the love

    Spread the loveAdemola Lookman delivered a decisive performance to lead Atlético Madrid into the UEFA Champions League semi-finals. The Nigerian forward rose to the occasion with a crucial goal that…

    Read more

    MORE...
    Modola teams up with Bhadboi OML on new hit single ‘Kupe
    • April 15, 2026

    Spread the love

    Spread the loveModola teams up with Bhadboi OML on her new single Kupe, a high energy record built around rhythm, confidence and dance culture. The song blends Afropop with Soukous…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Dandelion (2026) Season 1

    • By abi
    • April 17, 2026
    • 2 views
    Dandelion (2026) Season 1

    Crush The Wicked (2026)

    • By abi
    • April 16, 2026
    • 4 views

    Tuklas (2026)

    • By abi
    • April 16, 2026
    • 4 views
    Tuklas (2026)

    Sawsawan (2026)

    • By abi
    • April 16, 2026
    • 4 views
    Sawsawan (2026)

    All You Need is Kill (2026)

    • By abi
    • April 16, 2026
    • 4 views
    All You Need is Kill (2026)

    Slanted (2026)

    • By abi
    • April 16, 2026
    • 4 views
    Slanted (2026)