6uff and Ajebo Hustlers Lyrics
Catalyst by 6uff featuring Ajebo Hustlers is a vibrant street anthem centered on confidence, hustle, and nightlife enjoyment, the lyrics highlight a flashy lifestyle filled with money, partying, and attraction, while emphasizing self-assurance and being the driving force (“catalyst”) behind the energy and success around them.
IRON ORE Album Cover Art
6uff & Ajebo Hustlers – Catalyst Lyrics
IntroKpos!IronYo, make way bad boys coming throughClear road(No be lie, naso)
Verse 1Roll make you light amPuff make you pass amBut sweet banny must to involve, it’s very vitalLift off men dey for action, this no be podcastWe dey blast like Contra, aswear you go tap out
ChorusE dey my body sure for meI secure for me sanctuaryAll this cash and this gold on meWe dey flex no be salary oCause normally, normally (Iron), we dey cho be counterfeitI dey burn all the calories (Clear road), you dey call me the catalyst o
Verse 2Kpos!Normally I dey buga for the matthias, cause na still mе dey make all the banniеs blush (Hm)Then say wetin I dey crush, but tell the kele with big ikebe say na norsh (Obnoxious)I dey OBS her kurukere waka, make she lap my ama, abeg make we toss (Wetin you dey talk?)Two seconds no be much, no be choice, ọmọ this one no be story for the godsAbi I don yarn you, no dey tell me sorry if I dey cough when I dey kpopo-di-kpoI dey muzz, you dey yarn me gbogbo-ti-gboE nor suppose be so, abeg carry your own dey goBro just last week, I took a breakBut right now I don dey find food like who dey HVanity upon vanity dey make dem too dey rakeI set the pace, ọmọ I no come here to look face (Aboy)
ChorusE dey my body sure for meI secure for me sanctuaryAll this cash and this gold on meWe dey flex no be salary oCause normally, normally, I dey cho be counterfeit (Ooh)I dey burn all the calories, you dey call me the catalyst o (Ye-eh)
Verse 3I love your juice bag, I love your blom-blomI love the way your body moving inside bongoTope too bad and she from OndoDey shark her well, I dey drink her like gomboMoney, I gat it, gat itYansh, she gat it gat itEvery other night we dey pati-pati-patiKpo, she gat it, gat itMolly, she gat it, gat itEvery other highness they want, she gat it, gat itKpo no dey high me again, so na her body wey dey help me dey carry the painIgbo no dey high me again and I dey wait for the high and e don dey delay
OutroMoney, I gat it, gat itYansh, she gat it gat it (Sure, sure, sure)Every other night we dey pati-pati-pati (Ooh)Kpo, she gat it, gat itMolly, she gat it, gat it
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Catalyst Lyrics by 6uff Feat. Ajebo Hustlers appeared first on dotifi.com.





