Balloranking Lyrics
Explore the captivating lyrics of Born Fi Dis, the opening track that kicks off Balloranking’s latest EP, Ghetto Vibrations. Immerse yourself in the lyrical landscape of this dynamic introduction by delving into the song’s expressive words below.
Ghetto Vibrations EP Cover
Balloranking – Born Fi Dis Lyrics
Mana born fi thisForgive all mi sinsSativa condienBuh Mana born fi thisSativa condienJah forgive all mi sinsTrench boy wey dey knot tieEvery other day I dey for mi grindOne time I roll up one tieNo Time you no say no time
Who hotter thanMi fire downEveryday we check calendarAti mu pepsi pelu MirandaAt gbe kafaya pelu faridaaAti gbe hennessy jaiye avidaNever never see me soberAh Omo kosaye fun negativityjust wanna make funds till infinityEasy life no CalamityWhen mi blessings don come koma shey wa mitiO brigade
Shebi just to geh the bag oDem no fit understand oOmo I no fit lose guard oDem dey fuck wii my vibe oDem dey fuck wi my vibe oFuck wi my vibeFuck wi my vibeJah no take my lifeDem dey fuck wi my vibeNo take my life
Dem dey fuck wi my vibeJah no take my lifeBorn fii this dem love all mi styleTrench boy wey dey knot tieEvery other day I dey for mi grindOne time I roll up one tieNo time you no say no timeWho hotter thanMi fire downEveryday we check calendarAti mu pepsi pelu MirandaAt gbe kafaya pelu faridaaAti gbe Hennessy jaiye avida
Never never see me soberMe love ghetto ’cause the ghetto got a lotIf I dey vibe you know ain’t no body badderI’m on my own I’mBorn fi disI’ll rise above so me dey unbotheredMe love ghetto ’cause the ghetto got a lotIf I dey vibe you know ain’t no body badderI’m on my own I’m born fi dis
Explore More Recent Song Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Born Fi Dis Lyrics by Balloranking appeared first on ovideos.ng.
