Join Login With Google
Preloader
Aura lyrics by shallipopi
Spread the love

Shallipopi Lyrics

Aura lyrics by Shallipopi highlight his confident, flashy lifestyle as he shows off his unique vibe, charisma, and rising success. He reflects on his roots, his habits, and the pressure of carrying the “weight of the world,” while maintaining swagger and humor. The song blends street energy, self-assurance, and catchy repetitions that emphasize his signature “aura.”

Auracle Album Cover Art

Shallipopi – Aura Lyrics

IntroFayamanOnly one Pluto Presido, they call me ShallipopiSeh-seh-seh, seh, seh-seh, seh, seh-seh

RefrainGive them (Aura), too much (Aura)Plenty (Aura), show them (Aura)Face show (Aura), shoe shine (Aura)Aura for aura, shoe shine (Aura)

Pre-ChorusWayNa every evening my daddy dey sit down outside on e own (Ehn?)Now wey I don grow, I dey sit down outside on my ownI be rolling my kpo (Kpo, what?)Rolling my, rolling my blunt (Rolling my, rolling my)Too much juice no sauce (Too much juice no sauce)Shalli’ na ‘popi on point, likeTell them make dem call mе

ChorusAsisat Oshoala, Okocha aura (Aura)Anytime I approach her (Confirm)Give mе the thing that I load her, go downWhat’s up? Baby, go downAsisat Oshoala, Okocha aura (Aura)Anytime I approach her (Confirm)Give me the thing that I load her, go downWhat’s up? Baby, go down

Verse 1Too much kpo leaf dey scatter my vocalBring my—, stay indoors, anti-socialI hope say you hear say my gbedu na global (Global)International, localPut the weight of the world on my shoulder (Shoulder)Playing my life like a Poker (Eh-eh-eh-eh; Poker, ehn)Fake smile on her face like a joker

Pre-ChorusNa every evening my daddy dey sit down outside on e own (Ehn?)Now wey I don grow, I dey sit down outside on my ownI be rolling my kpo (Kpo, what?)Rolling my, rolling my blunt (Rolling my, rolling my blunt)Too much juice no sauce (Too much juice no sauce)Shalli’ na ‘popi on point, likeTell them make dem call me

ChorusAsisat Oshoala, Okocha aura (Aura)Anytime I approach her (Confirm)Give me the thing that I load her, go downWhat’s up? Baby, go downAsisat Oshoala, Okocha aura (Aura)Anytime I approach her (Confirm)Give me the thing that I load her, go downWhat’s up? Baby, go down

Verse 2Where dem dey sell the kpo, e no get bannerBig talk, Hennessy make me dey scatterNo dey cause wahala, they go stab am (Stab am)No make me stab am with dagger (Wahala)Put the weight of the world on my shoulder (Shoulder)Playing my life like a poker (Eh-eh-eh-eh; Nor go dey, eh-ehn)Fake smile on her face like a joker (Wahala)

RefrainGive them (Aura), too much (Aura)Plenty (Aura), show them (Aura)Face show (Aura), shoe shine (Aura)Aura for aura, two times, auraAura for aura, aura for auraAura for aura, aura for auraAura for aura, aura for auraAura for aura, aura for aura

OutroNa every evening my daddy dey sit down outside on e ownNow wey I don grow, I dey sit down outside on my own, I be rolling my kpo (What?)Rolling my, rolling my blunt nowToo much juice no sauce nowShalli’ na ‘popi on point, likePluto boy got auraSeh, seh-seh, seh, seh-seh, seh, seh-seh

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Aura Lyrics by Shallipopi appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna