Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Spread the love

Davido Lyrics

Anything, the second track on Davido’s latest album, 5ive, boasts catchy lyrics and a tune that will have you singing along, check out the song lyrics below.

5ive Album Cover Art

Davido – Anything Lyrics

IntroGreyLouddaaa

Verse 1People talk, people talk, but nobody fit fill my positionBut as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?Gats, go hard or go home, I don reach your goal postI stand on my ten toes, dem no fit stain my yellowYou can’t catch me sleeping, on God

Pre-ChorusWhy me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-rollAh, one billi’ one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣeMake dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyanNo get time to sleep, leave pressure for the weak

ChorusNo go stop (No go)Know I put my life on this P so long (P so long)And as I dey I fit conquer anything, anythingAnything, anythingNo go stop (No go stop)Know I put my lifе on this P so long (P so long)And as I dey I fit conquer anything, anythingAnything, anything

Verse 2Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-anI still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock upBalling na normal thing, and I bin don blow by seventeenBut I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh

Pre-ChorusWhy me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-rollAh, one billi’ one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣeMake dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyanNo get time to sleep, leave pressure for the weak

ChorusNo go stop (No go)Know I put my life on this P so long (P so long)And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything)Anything, anything (Anything, anything)No go stop (No go stop)Know I put my life on this P so long (P so long)And as I dey I fit conquer anything, anythingAnything, anything

OutroEmi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-anI still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock upBalling na normal thing, and I bin don blow by seventeen

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Anything Lyrics by Davido appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna