Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Timaya – Chulo Bothers Nobody

Spread the love

Timaya comes through with a new record titled Chulo Bothers Nobody.
Chulo Bothers Nobody is off Timaya newly released ‘Gratitude’ Album. This track is produced by Vybe O… Listen and Enjoy below
REGISTER TO DOWNLOAD MP3
Chulo Bothers Nobody LYRICS
Abeg increase the headphones abeg
Vibe! Vybe O
Chulo eh,
Chulo, Chulo, Chulo
Legoo
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head o
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go run money Red
Papi chulo (Chinekeme) bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
You know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
My first album back then when I start was True Story
For the place when I dey today
Me I give God all the glory
Oh LORD
Shower your grace
Make we no face wetin Hoody and Hush dey face
Alhamdulillah na em Mompha dey pray
2020 no dey look your face
Papi chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
You know say woman dem come and go
I dey give them raponpon pon
For the place wey I dey
When I step in the town dem run come the boy
Them can`t stop the boy eh
You know
Eh eh
Rapon pon pon
Legoo
Papi Chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo Chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo Chulo bam bam
You Know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
Timaya – Chulo Bother Nobody
Streams YouTube

The post Timaya – Chulo Bothers Nobody appeared first Video.i.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Abuja-Based Afro-Fusion Artist Hermosuz Pushes Global Sound With New Single “Goalazo”
    • June 9, 2026

    Spread the love

    Spread the loveAbuja-based Afro-fusion artist and producer HermosUz is steadily carving a lane for himself on the international music scene with the release of his latest single, “Goalazo” — a…

    Read more

    MORE...
    Top Tips for Researching Niche Sports in Online Betting
    • June 9, 2026

    Spread the love

    Spread the loveCareful research in niche sports gives a clearer view of patterns and trends. This article explains how to find useful data and spot value in lesser-known markets. It…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    The Magic Faraway Tree (2026)

    • By abi
    • June 9, 2026
    • 0 views

    Patriot (2026)

    • By abi
    • June 8, 2026
    • 3 views

    Teach You a Lesson (2026) Season 1

    • By abi
    • June 6, 2026
    • 8 views

    Saving Buddy Charles (2025)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 9 views

    Screw Mickiewicz 3 (2026)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 9 views

    A Writer’s Odyssey (2021)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 14 views