Tml Vibez Lyrics
Tml Vibez’ Intro song on his newly released debut EP, Timileyin, also serves as a tribute to the late Nigerian artist Mohbad, check out the song’s lyrics below.
Timileyin EP Cover
Tml Vibez – Intro Lyrics
Oye, oye, oyeOya ye, mazara ba mayeboMmm-mmOye, oye, oyeMmm-mm, mmOya ye, mazara ba mayeboUh
Sing good, but you used to the other oneJust started oh, I′m a kid from the most high GodMe, I just carry my cross with smileThough, I like it when nothing tomorrowCome take my pains, walahi-iSorry, I no dey hereI never miss a dayPrepared for the pepperPawon boy, me I go bending
Yeah-uhYeah-yeah, uh-uh-yuhUh-uh-mm, yeahMmm-mmNigga, mo bi, b’oshe ma reason mi′Cause I’m gonna shock una t’oba di season miForgive me, Baba, I′ll keep sinning niTill I go lap for your side, I’ll keep singing ni
Ma gbem′-gbem’ gbewon de′beIf dem no do normal, mo ma jawon si’le, mm (jawon si′, jawon si’, jawon si’)Gbem′-gbem′ gbewon de’beIf dem no do normal, mo ma jawon si′le, mm-uh (jawon si’, jawon si′)
ForeverAunty, whenever-ahI promise to be your soldier man till it overHey nigga, they do e ni ikaI know who to call, mari brother, mari niggaMm, Mohbad (Mohbad)Imole (uh-uh)Mm, MohbadMama (mama)No, mo bad gan, mm-mm-mmAh, Mohbad
Check Lyrics of latest Naija songs Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Intro (Mohbad) Lyrics by Tml Vibez appeared first on dotifi.com.




