Kaestyle and Leriq Lyrics
Yolo is the third track on Kaestyle and Leriq’s joint EP, Asylum, read the song’s lyrics below and sing along.
Asylum Cover Art
Kaestyle & Leriq – Yolo Lyrics
Whoa wo uh uh uh wo woWo wo uh uh uh wo wo, hmm, yeah-yeahWhoa
Igbo and alcoholThat’s all I need, I’m staying up till after 4Burst out the loudTurn down for what?Girl, are you gonna shake your yansh? Say yes or nah
‘Cause you see good girlNo dey my partyI need a Barney wey go put am for my bodyIf she’s a rude girlThat one na paddyLeave all these ashana for there, that one no sabi
See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for nowIf this life is just a show, I’ll kill it and take a bowAll the money wey you save, just no pray make motor jam you‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
Yolo, yoloYolo, yolo, lo-loYolo, yolo, lo-loI just wan wombolomboYolo, yoloYolo, yolo, lo-loYolo, yolo, lo-loI just wan wombolombo
Chop all my savingsOnly God can save meI no wan dey hear say I no drink but liver fail meYou might think I’m crazyFucking all the ladiesI no wan dey hustle pass wetin dem plan to pay me
See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for nowIf this life is just a show, I’ll kill it and take a bowAll the money wey you save, just no pray make motor jam you‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
Yolo, yoloYolo, yolo, lo-loYolo, yolo, lo-loI just wan wombolomboYolo, yoloYolo, yolo, lo-loYolo, yolo, lo-loI just wan wombolombo
‘Cause you see good girlNo dey my partyI need a Barney wey go put am for my bodyIf she’s a rude girlThat one na paddyLeave all these ashana for there, that one no sabi
See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for nowIf this life is just a show, I’ll kill it and take a bowAll the money wey you save, just no pray make motor jam you‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
Yolo, yoloCall the paramedicYolo, yolo, lo-loYolo, yolo, lo-loI just wan wombolomboYolo, yoloYolo, yolo, lo-loYolo, yolo, lo-loI just wan wombolombo
Check Lyrics of Latest Songs Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘Yolo’ Lyrics by Kaestyle & Leriq appeared first on ovideos.ng.