Sarz, Gimba, Millymay_Pod and Fxrtune Lyrics
Read the song’s lyrics to ‘Jam One Kele’ by Sarz, Gimba, Millymay_Pod featuring Fxrtune. ‘Jam One Kele’ is a track from the upcoming MTLFII Project by The Sarz Academy.
Jam One Kele Cover
Sarz, Gimba, Millymay_Pod & Fxrtune – Jam One Kele Lyrics
Ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye
I jam one kele yesternight, wey she dey come aroundI jam one kele yesternight, wey she dey shine like a starI jam one kele yesternight, wey she dey give man vibeI jam one kele yesternight, yesternight ah ah
They no dey beg to turn upWhen the girl’s dem they dance, take a chanceTill the Shima say you holdI no dey hide my colorIf na drink, If na smoke, e dey chokeE dey make man too dey jonzeUh huhSee as we dey maintainSee as we dey throwaway money for the club
I jam one kele yesternight, wey she dey come aroundI jam one kele yesternight, wey she dey shine like a starI jam one kele yesternight, wey she dey give man vibeI jam one kele yesternight, yesternight ah ah
Naso, I sight one kele for the show wey I go last nightHer face fine and her body self dey glow oh oh ohI suppose meet am but I dey observeIf she no follow anybody come uh uh uhNaso I Waka meet am and I be like helloMy name is Miliimay, nice to know yahBody cause e gobeNa him make me say make I halla
I jam one kele yesternight, wey she dey come aroundI jam one kele yesternight, wey she dey shine like a starI jam one kele yesternight, wey she dey give man vibeI jam one keel yesternight, yesternight ah ah
I jam kele yesternightI jam kele yesternightI jam kele yesternightI jam kele yesternight
Explore Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Jam One Kele Lyrics by Sarz, Gimba, Millymay_Pod Ft Fxrtune appeared first on ovideos.ng.
