Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Loading
Omawunmi yemi alade love you well lyrics

Omawunmi & Yemi Alade – Love You Well Lyrics

Spread the love

Omawunmi and Yemi Alade Lyrics

Check out the lyrics to Omawunmi’s newest music release, Love You Well, featuring Yemi Alade.

Omawunmi & Yemi Alade – Love You Well Lyrics

Make I vibe with my guitar

I say before before, no be love I dey reasonTell me why I go reasonSay na your love wey go free me(Baby I can’t believe it o)

All the winchy winchy wey dey try to defeat itI dey tell them they can’t believe itIt’s finally my season, and I just cannot resist it o

I no beg for Gold, I no beg for moneyIt’s your love that I’m wantingYour true love and affectionI no beg for goldI no beg for nothingThis love I can’t deny it’s trueCos baby I’m in love with you (I’m in love with you oo)

So I say my babyYour body na him I wan kolobiBad belle dem dey jealousyBut omo no time for notice me ohSo I say my babyYour body na him I wan kolobiBad belle dem dey jealousyBut omo no time for notice me oh

Ahhn, welluu welluuLove you wellu welluuNo matter the weather babyI go dey love you wellu welluLove you wellu welluuNo matter the weather babyWellu oo ahhn, wellu

Wellu wellu wellu You dey sweet my belly yeahWellu wellu wellu You dey burst my medu ehhNa who say we no fit to make amGod punish devil na liar (waka)Fire pass mountain of fire (Fire)We’re getting better together

Forever you and meBoy your love’s enough for meObukwa love ngeriWell of course ngeriHmm, I get TangerineBoy your love’s enough for meYour body I won kolobiYour body I go kolobi o ehh

Welluu welluuLove you wellu welluNo matter the weather baby,I go dey love you wellu oo ahhn, welluWelluu welluuLove you welluNo matter the weather baby, I go dey love you wellu Wellu oo ahhn,

Welluu welluuLove you welluNo matter the weather baby ahnMake I vibe with my guitar

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Omawunmi & Yemi Alade – Love You Well Lyrics appeared first on ovideos.ng.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
VIDEO.I.NG Stream Videos Downloads Make View Skits
Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna