Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Loading
1da banton gbadun lyrics

1da Banton – Gbadun Lyrics

Spread the love

Gbadun Lyrics by 1da Banton
Intro
Well they should know
We’re the Sound Killa
Pre-Chorus
Don’t let nobody, nobody close to my joy
I just wan dey happy (Oh no)
Don’t let nobody, nobody close to my joy
Chorus
I say nothing concerning me (Oshè)
Only money wey concern me (Oshè)
Anything wey me I gbadun (Ah han)
Anything wey me I gbadun (Ah han)
I say nothing concerning me (Oshè)
Only money wey concern me (Oshè)
Anything wey me I gbadun (Ah han)
Anything wey me I gbadun (Ah han)
Verse
I say no come dey tell me nonsense oh
No come dey yarn me nonsense oh
No come dey mess my silence oh
Because I dey show gentility
Original you wonder
I dey feel am like Michel Jordan
You no fit see me under
Wem-pele (Original na baba)
Bridge
Original
We dey give dem vibe oh-oh
She dey tell me oti tò won
She dey telli oti tò won
Pre-Chorus
Don’t let nobody, nobody close to my joy
I just wan dey happy (Oh no)
Don’t let nobody, nobody close to my joy
Chorus
I say nothing concerning me (Oshè)
Only money wey concern me (Oshè)
Anything wey me I gbadun (Ah han)
Anything wey me I gbadun (Ah han)
I say nothing concerning me (Oshè)
Only money wey concern me (Oshè)
Anything wey me I gbadun (Ah han)
Anything wey me I gbadun (Ah han)
The post 1da Banton – Gbadun Lyrics appeared first on Ovideos.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
Posted in 2ex
VIDEO.I.NG Stream Videos Downloads Make View Skits
Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna