Balloranking and Oxlade Lyrics
Melanin by Balloranking featuring Oxlade is a smooth love song centered on admiration, attraction, and emotional connection, the lyrics celebrate a woman’s beauty especially her melanin while expressing how deeply she captivates the singer and even inspires him to change for love.
Melanin Cover Art
Intro: BallorankingBad gyalBad girl tell me “tell me, don′t goNumber one, the boy shall-BadmanDeo-Deo-DeoWould you call me, Tekoma?Would you call me, Tekoma?
Verse 1: BallorankingAnd her body melaninBad gyal gat me vibing all night (all night)Ọmọ LebaneseMake me say all the things in my mi-i-indÁ j’ègun, jẹ′ràn, Idi AminWọn n gbọ mi ni UK, and wọ GermanyI get another kele for IndiaNa she dey help me roll up my indian hemp
Chorus: BallorankingWhere you dey carry me dey go, mama?Flows wey me got na bonfireMò l’ágbè tàn, never never tireMake I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeahWhere you dey carry me dey go, mama? (Dey go, mama?)Flows wey me drop na bonfire (ooh)Mò l’ágbè tàn, never never tire (never-never tire)Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Post-Chorus: BallorankingMòti r′ògòMan give my heart and soulOf you-you, wetin you make and do, ooh? (Yeah)Only you, oohOnly she fit make bad man changeOnly you, oohVibe okay, me no fit expla-ain
Verse 2: OxladeMe, I like your melanin popping, ibádi ẹ gárá gànYou make man double hin hustleou make man ṣárájọ ohThis one no be “you feel something”, it is you that I wantOh, abeg, no sán′lèMòfẹ fi ẹ ṣáyá, jọọr (mòfẹ fi ẹ ṣáyá, jọọr), má gárá, jọ
Chorus: BallorankingWhere you dey carry me dey go, mama?Flows wey me drop na bonfire (ooh)Mò l’ágbè tàn, never never tire (never-never tire)Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeahWhere you dey carry me dey go, mama? (Dey go, mama?)Flows wey me drop na bonfire (ooh)Mò l′ágbè tàn, never never tire (never-never tire)Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Post-Chorus: BallorankingMòti r’ògòMan give my heart and soulOf you-you, wetin you make and do, ooh? (Yeah)Only you, oohOnly she fit make bad man changeOnly you, oohVibe okay, me no fit expla-ain
Outro: Balloranking(Ooh, never-never tire)(Deo-Deo-Deo)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Melanin Lyrics by Balloranking Feat. Oxlade appeared first on dotifi.com.




