Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Heavenly Race Lyrics by Boy Spyce & Ajebo Hustlers

Spread the love

Boy Spyce and Ajebo Hustlers Lyrics

With soulful melodies and thought-provoking lyrics, Heavenly Race by Boy Spyce featuring Ajebo Hustlers reflects on faith, hustle, personal growth, and the realities of life’s struggles. The song highlights the pursuit of success, the pressure of survival, hypocrisy in society, and the importance of staying true to oneself despite challenges and temptations. Through emotional storytelling and uplifting Afro-fusion sounds, Heavenly Race delivers an inspiring message about perseverance, accountability, and running life’s journey with patience, honesty, and determination.

Red Pill EP Cover Art

Boy Spyce & Ajebo Hustlers – Heavenly Race Lyrics

Dangote still dey pray to God e make e bless amPerson wey get keke dey pray for venzaAnd the person wey dey trek reach IkejaStill dey pray for money make he see Danfo to enterEverybody wan dey plug who go be the socketYou go see the cripple walkWhen dem blow the trumpetWhether nah heaven or hell, oh you know for your conscience

Everyday you pray for graceBut you no change your evil waysGo marching in oh when the saintsOnly you run your heavenly race(Maza maza, maza maza oh)Fast and pray for like seventy days(Father father, father father oh)Na there you go see say bribe no dey for the heavenly race(Say e no dey, say e no dey oh)Bribe no dey for the heavenly gateFast and pray for like seventy daysOnly you run your heavenly race

AbegAbeg make you hold am there…Bebelube, hypocrisy… nah their whole idea.Dem go chook mouth… Omo me for all I careI Dey stack up my rabba, I Dey get am clearWetin you talk no be wetin you doDem wey set the rules na them wey break the rules…Same thing you criticizeNa the thing wey you Dey doBe like, inside your head, you Dey loose some screwsI don Dey this journeyE don tey!Smart enough to know not to go the wrong way aiiiOn a dailyI’m blessed I complainCause I can have enough and still want more again ahhh…

Everyday you pray for graceBut you no change your evil waysGo marching in oh when the saintsOnly you run your heavenly race(Maza maza, maza maza oh)Fast and pray for like seventy days(Father father, father father oh)Na there you go see say bribe no dey for the heavenly race(Say e no dey, say e no dey oh)Bribe no dey for the heavenly gateFast and pray for like seventy daysOnly you run your heavenly race

KPOS!I no go lie for you my brother pray for graceWetin some people take days to get e dey some yearsThe life sef e no balance on a day to dayIf your papa no guide, you go watch your future fade awayIf you’re from where I’m from then life dey win two zeroThem go take you for a fool if you dey too mellow hmmBut e no get as e wan beThere’s a pay day for every hustler this one no be say them sayI dey keep my pride for house as I dey on my grindYou no go understand nah me know wetin Dey findNo be me go tell you You suppose don know from timeWho dey pass through wonders no go ever see the signs

Everyday you pray for graceBut you no change your evil waysGo marching in oh when the saintsOnly you run your heavenly race(Maza maza, maza maza oh)Fast and pray for like seventy days(Father father, father father oh)Na there you go see say bribe no dey for the heavenly race(Say e no dey, say e no dey oh)Bribe no dey for the heavenly gateFast and pray for like seventy daysOnly you run your heavenly race

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Heavenly Race Lyrics by Boy Spyce & Ajebo Hustlers appeared first on dotifi.com.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    PSG squad list ahead of UCL final against Arsenal
    • May 30, 2026

    Spread the love

    Spread the loveParis Saint-Germain have officially released their squad list ahead of the UEFA Champions League final against Arsenal this weekend. The manager of PSG Luis Enrique named a strong…

    Read more

    MORE...
    Problems Lyrics by Boy Spyce
    • May 30, 2026

    Spread the love

    Spread the loveBoy Spyce Lyrics Through soulful vocals and relatable storytelling, Problems by Boy Spyce is a heartfelt message about perseverance, vulnerability, and navigating life’s ups and downs while holding…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Make That Movie (2026) Season 1

    • By abi
    • May 30, 2026
    • 5 views

    Spider-Noir (2026) Season 1

    • By abi
    • May 29, 2026
    • 6 views

    Gang War: Bandidos (2026) Season 1

    • By abi
    • May 28, 2026
    • 13 views

    Mermaid (2026)

    • By abi
    • May 27, 2026
    • 14 views

    Animal Farm (2026)

    • By abi
    • May 27, 2026
    • 13 views

    Falling (2026) Season 1

    • By abi
    • May 21, 2026
    • 28 views