Famous Pluto Lyrics
The lyrics of Satisfied (18+) by Famous Pluto explore themes of lust, casual relationships, and emotional emptiness despite constant pleasure and attention. Through explicit storytelling and bold street-inspired lyrics, Famous Pluto portrays a lifestyle filled with multiple romantic encounters, material spending, and a restless desire for more.
STREET THERAPIST Album Cover Art
RELATED: Read ‘Group Chat’ Lyrics by Famous Pluto & Muyeez
Famous Pluto – Satisfied (18 +) Lyrics
IntroWowowoNa Famous PlutoWho-who-who go?
Verse 1I be àṣẹ́wó boy, you know say, me, I no dey loveI no cum, you no cum, tell me how belle take come?When she put her mouth for my thing, I holler, “Oh, my God”And she is very loyal, she sabi sing all my songAfter the other night, she carry all her friends dey comeI ask her, “Wetin sup?” She say, she need a threesomeShe like the dark guys wey be say na make him dick longI understand say she wan carry all her friends along
ChorusI no dey dey satisfied againMe, I no dey dey satisfied againI no dey dey satisfied againShe want my thing to herself, but I give am to all of themI no dey dey satisfied againMe, I no dey dey satisfied againI no dey dey satisfied againShe want my thing to herself, but I give am to all of themBridgeOh, ohEh, ehOhEh, ye, oh
Verse 2If I no see OS, then I go back to my exNa withdraw or transfer? Make we go straight POSAs we don knack finish, she say, “Baby, wetin be next?”If to carry OS na exam, I suppose carry firstThe thing dey pain me now say, me, I dey always investAs I release, I dey alerts, then I begin dey regretI get baddies for North, South, East, and WestIt’s my problem, people love me for things I no too getChorusI no dey dey satisfied againMe, I no dey dey satisfied againI no dey dey satisfied againShe want my thing to herself, but I give am to all of themI no dey dey satisfied againMe, I no dey dey satisfied againI no dey dey satisfied againShe want my thing to herself, but I give am to all of them
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Satisfied (18+) Lyrics by Famous Pluto appeared first on dotifi.com.

