Lojay Lyrics
Lojay’s “Suru” is a reflective song about staying grounded and patient while navigating hidden struggles, fame, false friendships, and the emotional cost of personal ambition. Lojay expresses vulnerability while maintaining a cool exterior, using music as both a coping mechanism and a shield.
XOXO Album Cover Art
Lojay – Suru Lyrics
Galore GaloreKasamase GaloreAlujo Dey my melodyNa why dem show me lovePuro puroPadi wan gan puroDey form like say den innocentI no say all na work
Oro owo lan soKasala f’elomiAnd if I lostMake you no para for me oooI Dey on DND
Ajo ma ri raNi suruAll eyes on me like interscopeNi suruKa male ri raNi suruAjo ma padera waNi suru
I get many things way I dey faceE no dey show for faceI get many things wey I dey faceProblem full my head like head of stateI no dey show for faceI get many things wey I dey chase
Oro owo lan soKasala f’elomiAnd if I lostMake you no para for me oooMy phone on DND
Ajo ma ri raNi suruAll eyes on me like interscopeNi suruKa male ri raNi suruAjo ma padera waNi suru
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Suru Lyrics by Lojay appeared first on dotifi.com.





