Fido Lyrics
Let’s dive into the world of vibrant lyrics that bring an explosion of energy to your playlist, courtesy of Fido’s hit song, Awolowo.
Awolowo Cover Art
Fido – Awolowo Lyrics
I go smoke that ganja until I go blindYou go know say I dey ganja all the timePass me the ganja give me brown rizzlerPass me the ganja light me up so highTake me over, over the cloud so highFly me up oo up so highTill I find myself talking with da most highSome, some think say me I don dey mad
He still dey go leave am leave am leave amI think say he don enter that sideAs I dey let them know Wetin dey my mindSome dem taking me for a fool Yaaaah
AwoloAwolowoAn fa gbo lo lowo lowoAye n loBebe n loWan ba mi soh moti ko ti ikun si wanMe I no mind wetin dem go talkEwe ati egbo na the only thing I knowAye n loBe be n loWan ba mi soh mo koti ikun si wan
Thank you jah for giving us rainAbundant blessings me yay jah fi rainBless the farmers planting ganja all dayPuff one, two take of my pain pains awayOh away yeah-yeahEmi o ma le mugbo to olu ba weRara o I go roll my spliff my wayMy way no be your way Yeah-yeah
AwoloAwolowoAn fa gbo lo lowo lowoAye n loBebe n loWan ba mi soh moti ko ti ikun si wanMe I no mind wetin dem go talkEwe ati egbo na the only thing I knowAye n loBe be n loWan ba mi soh mo koti ikun si wanAye n loBebe n loWan ba mi soh moti ko ti ikun si wanMe I no mind wetin dem go talkEwe ati egbo na the only thing I knowAye n loBe be n loWan ba mi soh mo koti ikun si wanExplore lyrics of other latest songs here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook
The post Awolowo Lyrics by Fido appeared first on dotifi.com.
