Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Burna Boy – Wetin Dey Sup

Spread the love

Burna Boy – Wetin Dey Sup
‘Wetin Dey Sup‘ Once again off Burna Boy latest music project ‘Twice As Tall Album’ we bring forth this track which stands as the 13th on the 15 track body of work. The Telz produced track appears to be a controversial record which Burna Boy use to address some perceived beef/battle between himself and one of Nigeria’s music heavyweight contender…. Listen!!! get the Lyrics of the song below and share your thoughts with us.
LYRICS
I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash check am na kpakoro pa
Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar
Aje! Why we no go jaiye oh?
Wetin dey sup
Tell my broda jeun soke everything is okay oh
Wetin dey sup
To ba je, nkan to bafe je is allowed ooh
Nothing dey sup
Abajo toni kin ma so mo oohhh
Wetin dey sup
As I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show them wetin dey sup
As I dey my own una no know wetin dey come
You are waiting in vain
I`m overtaking again
I start to dey dance
Put your cap to the back
If you know say na kpakoro pa
Cuz i came with the gang
Dem know say we bad to the max
We no come here to come gallivant
I dey tell paddy man
Cuz i wise like elderly man
If you no think am well you go hang
Dem go wan carry chance
Wey you give them spoil your dance
As for me that one no be my plans
Wetin dey sup, Wetin dey play?
I no pay attention of course
Wetin you hear, Wetin dem talk?
I`m watching my back and facing my front
Truth e dey bitter needing no salt
Cuz e no be rice and beans and kpomo o
Me and my people don dey consult
Make we dey understand wetin dEy sup
Aje! Why we no go jaiye oh
Wetin dey sup
Tell my broda jeun soke, everything is okay oh
Wetin dey sup
To ba je, nkan to bafe je is allowed ooh
Nothing dey sup
Abajo toni kin ma so mo oohhh
Wetin dey sup
(Gunshots!!!)
Pick dem one by one
From u make me buss my gun
Poisonous like a long python
Gun firing, 911 dialing
We never liked the sound of dem sirens
They only respect the money and the violence
So i get to show them wetin day sup
I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash check am na kpakoro pa
Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar
Make nobody tell my people make we try cool down
But if nor be for the sake of one or two things you see know say na down you go down
Wetin dey sup, Wetin dey play?
I no pay attention of course
Wetin you hear, Wetin dem talk?
I`m watching my back and facing my front
Truth e dey bitter needing no salt
Cuz e no be rice and beans and kpomo o
Me and my people don dey consult
Make we dey understand wetin dEy sup
Aje! Why we no go jaiye oh
Wetin dey sup
Tell my broda jeun soke, everything is okay oh
Wetin dey sup
To ba je, nkan to bafe je is allowed ooh
Nothing dey sup
Abajo toni kin ma so mo oohhh
Wetin dey sup
As I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show them wetin dey sup
As I dey my own una no know wetin dey come
You are waiting in vain
I`m overtaking again
(Piddy)
The way you act is the way you know
That, that the impact
The beautiful impact we have on the people
There is alot of music that out right now
But the shit ain’t ain’t life
Burna Boy – Wetin Dey Sup
The post Burna Boy – Wetin Dey Sup appeared first on OVideos.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Abuja-Based Afro-Fusion Artist Hermosuz Pushes Global Sound With New Single “Goalazo”
    • June 9, 2026

    Spread the love

    Spread the loveAbuja-based Afro-fusion artist and producer HermosUz is steadily carving a lane for himself on the international music scene with the release of his latest single, “Goalazo” — a…

    Read more

    MORE...
    Top Tips for Researching Niche Sports in Online Betting
    • June 9, 2026

    Spread the love

    Spread the loveCareful research in niche sports gives a clearer view of patterns and trends. This article explains how to find useful data and spot value in lesser-known markets. It…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    The Magic Faraway Tree (2026)

    • By abi
    • June 9, 2026
    • 4 views

    Patriot (2026)

    • By abi
    • June 8, 2026
    • 7 views

    Teach You a Lesson (2026) Season 1

    • By abi
    • June 6, 2026
    • 11 views

    Screw Mickiewicz 3 (2026)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 11 views

    Saving Buddy Charles (2025)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 11 views

    A Writer’s Odyssey (2021)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 18 views