Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Victony – “Anita” Lyrics

Spread the love

Victony – Stubborn Album
“Anita” Lyrics by Victony
Intro
Ooh
Oh, yeah, yeah, oh
Ayy
Verse 1
Girl for your informat’
I no fit mercy for any person, wey go?try?mess with my?mercy, on (Yeah, yeah oh)
Hey, no?be Instagram challenge oh
No go double dare my baby
No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy
Seriously ooh, oh-oh
Seriously ooh, oh-oh
E dey touch me ooh, oh
E dey touch me ooh, oh-oh
Hm, ah-ah
Chorus
Ayy-ayy
Anita, ‘Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, ‘Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, ‘Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, ‘Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to ?at Anita cake, ooh
Verse 2
Hey
Girl, your booty get mind on ? own
Bum-bum wey dey eye my pocket
Dey do me like Angéli’ ‘Jo
Wetin me I dey find na sure bet
I go still kolobi my own
Girl, you know say my money na longest
Fela Kuti, igbo no long reach, hmm
Excellent baby, oh
Fe fe ne baby, oh
Fe fe ne me
Ihe mna cho
Wetin Iheanacho dey find outside your domot?
Seriously oh, seriously
Ooh, yeah, ooh
Chorus
Ayy-ayy
Anita, ‘Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, ‘Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, ‘Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, ‘Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
The post Victony – “Anita” Lyrics appeared first on OVideos.NG.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Lojay’s “Gangster Romantic” Surpasses 50 Million Spotify Streams
    • June 5, 2026

    Spread the love

    Spread the loveLojay Another Milestone for Lojay as Gangster Romantic Crosses 50 Million Streams Nigerian singer Lojay continues to record steady global growth as his hit single, Gangster Romantic has officially surpassed…

    Read more

    MORE...
    Drake’s ICEMAN Surpasses 1 Billion Spotify Streams, Sets New Platform Record
    • June 5, 2026

    Spread the love

    Spread the loveDrake Drake’s Streaming Dominance Continues as ICEMAN Crosses 1 Billion Canadian superstar Drake continues his historic streaming dominance as his project ICEMAN has officially crossed 1 billion streams on Spotify.…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Teach You a Lesson (2026) Season 1

    • By abi
    • June 6, 2026
    • 3 views

    Saving Buddy Charles (2025)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 4 views

    Screw Mickiewicz 3 (2026)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 4 views

    A Writer’s Odyssey (2021)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 11 views

    A Writer’s Odyssey 2 (2025)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 10 views

    Doctor on the Edge (2026) Season 1

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 9 views