Mr Eazi Lyrics
Delve into the vibrant beats and storytelling of Notorious by Mr Eazi through its compelling lyrics. This song combines Mr Eazi’s style and storytelling ability with catchy rhythms that will captivate you from the start.
RELATED: Read ‘Good Lovin’ Lyrics by Mr Eazi Feat. Efya
Mr Eazi – Notorious Lyrics
Dindandadidindi (yeah)Gbedu yin o dindin (Kw3)I no want stressI just want kpalansh
I no want stressI just want kpalansh yeyeI cannot kill myselfSo make I chop my life yehI dey find person daughterTo spoil tonight (ye)If anybody get Erica numberMake e send my side
I be notoriousI no dey hear wordI no dey hear word againZagadatI be notoriousI no dey hear wordI no dey hear word againKw3Yeah
I getti kele wey dey pray for meAnd other keles wey go kill for meCall e badamosi make e spray for meDem never born the Baga wey go test meI no be Jesus and I don’t forgiveVegetarian but I want the beefShe want the business likey PLCSkinny boboBut I be B.I.G. yeye
OmoI be notoriousI no dey hear wordI no dey hear word againZagadatI be notoriousI no dey hear wordI no dey hear word againKw3
If dem no ask youMake you no mention ye (make you no mention)My money plentyNo need for pension ye (no need for pension ye)I dey blow moneyNa my profession yeThe money no dey finishNo recessionNo recession
OmoI be notoriousI no dey hear wordI no dey hear word againZagadatI be notoriousI no dey hear wordI no dey hear word againKw3
Check Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Notorious Lyrics by Mr Eazi appeared first on ovideos.ng.




