Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Loading

‘Stop Nonsense’ Lyrics by Majeeed

Spread the love

Majeeed Lyrics

Read the most accurate lyrics for Stop Nonsense by Majeeed and sing along.

Cheers To Life EP Cover

RELATED: Read ‘Shayo’ Lyrics by Majeeed Feat. Lojay

Majeeed – Stop Nonsense Lyrics

IntroNa money dey stop nonsenseEeyaaahhMajeeedy babyYou wan yang Gbedu

Verse 1I ready for enjoymentOmo me I no like suffer ohIf I just get small bar ohNa to order what everNa money be my only friendOmo me I no get lover ohIf i just get small bar ohNa to order what ever

ChorusTell me wetin dey stop nonsense ooh oh ohNa money stop nonsenseMoney money money money money moneyNa money stop nonsеnseTell me wеtin dey stop nonsense ooh oh ohNa money stop nonsenseMoney money money money money moneyNa money stop nonsense

BridgeSet awon top boysGawu o, gawu o, gawu o

Verse 2So if you get the moneySpend the money ganJaiye ori e loTop boy no dey dullPeople wey get this moneyBalling dey for their body24/7 no dullingAiye ka ye

Pre-ChorusI ready for enjoymentOmo me I no like suffer ohIf I just get small bar ohNa to order what everNa money be my only friendOmo me I no get lover ohIf i just get small bar ohNa to order what ever

ChorusTell me wetin dey stop nonsense ooh oh ohNa money stop nonsenseMoney money money money money moneyNa money stop nonsenseOnly money ohOmo only money ohMoney money money money money moneyNa money stop nonsenseWhen you taste moneyYou go know say money too sweet

Liked ‘Stop Nonsense’ Lyrics by Majeeed? Check Lyrics of latest Naija songs Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘Stop Nonsense’ Lyrics by Majeeed appeared first on ovideos.ng.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
VIDEO.I.NG Stream Videos Downloads Make View Skits
Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna