Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Loading

‘Baby Relax’ Lyrics by Kayode

Spread the love

Kayode Lyrics

Read and learn the lyrics for Baby Relax by Kayode, check it out below.

Still Figuring Life EP Cover

Kayode – Baby Relax Lyrics

My girl she take my soulShe dey do me things wey I no knowEvery day I want you in my zoneFather come and take controlYe ye come take controlShe dey do me things wey I no knowEvery day I want you in my zoneFather come and take control

My love, tell me wetin I no fit do for your loveI’ve been waiting for so longNow I’m right where I belong wooOh my love, tell me wetin I no fit do for your loveI’ve been waiting for so longNow I’m right where I belong

So when the money don come and the money don largeYe, I tell my baby relaxI will do anything just to see you smileYe, she gon smile so brightWhen the money don come and the money don largeYe, I tell my baby relaxI will do anything just to see you smileYe, she gon smile so bright

She wanna gimme that hmm on a late nightShe wanna roll that thing see that waistlineShe wan do that thing she make me confuseEvery night I’m all on youHide my pain cos I no dey like bother manThings you do don burst all my caravanAnd you know I came from the gutter manYo yo yo, ya ya ya

My girl she take my soulShe dey do me things wey I no knowEvery day I want you in my zoneFather come and take controlYe ye come take controlShe dey do me things wey I no knowEveryday I want you in my zoneFather come and take control

My love, tell me wetin I no fit do for your loveI’ve been waiting for so longNow I’m right where I belong wooOh my love, tell me wetin I no fit do for your loveI’ve been waiting for so longNow I’m right where I belong

So when the money don come and the money don largeYe, I tell my baby relaxI will do anything just to see you smileYe, she gon smile so brightWhen the money don come and the money don largeYe, I tell my baby relaxI will do anything just to see you smileYe, she gon smile so bright

When the money don come and the money don largeI tell my baby relax, woo yee, she gon smile so bright

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘Baby Relax’ Lyrics by Kayode appeared first on ovideos.ng.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
VIDEO.I.NG Stream Videos Downloads Make View Skits
Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna